Lyrks
Lyrks
Cover Art

Lie Lyrics by Abanny

2023

Zimor
Aba!
Abanny!
Baby òtí rogó

Tell me wetin make I do for you
Your love make me dey act like a fool for you
You know I always care for you and you still dey lie for me
You promise a lot and you know say you no go dey for me

Tell me why you wanna go oooh
Tell me why you wanna go

Orente
She tell me say she won go Malay
Say me I no get money to dey maintain
Her skin and her body wey no fresh

Orente, (ren tè)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh

You choice money over the love
You like violence more than the sex
You pretend as if you love
It's only when you see money you show me love

Oh sorry, I forgot you are a gold digger
You pretend and you lie all the time
You've never been loved before
I showed you love you still act like a hole nigga

Tell me wetin make I do for you
Your love make me dey act like a fool for you
You know I always care for you and you still dey lie for me
You promise a lot and you know say you no go dey for me

Tell me why you wanna go oooh
Tell me why you wanna go

Orente (ren té)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh

Orente (ren tè)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh

Ren tè ren tè ren tè wey no fresh
Malay malay malay yeye

Ren tè ren tè ren tè oo ye ye
Credits

About “Lie” by Abanny

Read the complete lyrics to "Lie" by Abanny in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Lie" is performed by Abanny. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lie", explore more songs by Abanny using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Abanny · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lie" is credited to Abanny. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Lie" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Abanny artist page at /artist/abanny for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.