Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Too Bad Lyrics by Abi.deen

2017

:Intro
Yeeaah...yh
Drupz baby...
Yh.. Another bhad one dis!

Dem just dey envy
Cause we dey steal all the girls for the party
Dem no dey reach we
Bad b3l3 people dey wan bewitch we
See we on your screens you no fi touch we
Dem wan turn kote just to search we (search we)
Dem no dey get we
Demma claim to be bossu but dem fear we
If you got the ear make una hear me
Jah Jah dey for we
U no fi harm we
Cause we got the keys to the Grammy
keys to the Grammy eh



Hook:
If you dey hate na your worry
Baba God dey write wonna story
You no relate na your worry
For man dem dey walk in His glory
We too bad oo (too bad oo)
Man a get no size (no size)

Verse: (Abi.deen)

Flow no y3 d3w n’ade
So back it up like a hard drive
When I rap it’s a gift n’ade
Make I show u how to live life

Stunting on them very necessary
Cos very soon we gon be legendary
Yeah eno be mof
Eno be dede dede
Test us we ball like Pele Pele

Bar for Bar na m’eku wo
You be hard but wo style ebu
Hating on me that’s a no no
Punches bebireee ibi blowjob




Hook:
If you dey hate na your worry
Baba God dey write wonna story
You no relate na your worry
For man dem dey walk in His glory
We too bad oo (too bad oo)
Man a get no size (no size)


Verse: ( Abideen X Drupz )

Assay wor hate but wonni dough so
Abi.deen flow no adoorso
Who u figure say u dey talk to ?
I no get size like ant too

Niggas keep on staring
Wondering how we made it
As adey sing songs of praise to Jah
Look to mi left and look to mi right
Mi strength dey come from heaven up above
Bounce to the beat like Shabba
Girli you know with you mi no want no other
All a demma fakes demma talk don't bother
Now lemme take y'all back to the matter
Credits

About “Too Bad” by Abi.deen

Read the complete lyrics to "Too Bad" by Abi.deen in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Non-Music.

"Too Bad" is performed by Abi.deen. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Too Bad", explore more songs by Abi.deen using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Abi.deen · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Too Bad" is credited to Abi.deen. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Too Bad" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Abi.deen artist page at /artist/abideen for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.