Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Worry Lyrics by Acer Chap

2018

[Intro]
Acer Chap on this one
Gimme the volume
[Verse 1]
I been dey feel tired of making mistakes
I com dey do like say I want to forsake
See I thought I had a friend o
Never knew he planned my own end
Wipe those tears and face those fears
[Hook]
My broda, sista I dey tell u
No worry today (x2)
[Chorus]
No worry, Echegbuna x8
[Verse 2]
Some na back dey take dey walka
Dem no know say God be Oga
When they see you blessed
Dem no know stress wey u take dey flow the water
Oluwa is involved, Just wanna thank u Lord
For my friends and family, all u gave to me
And so much more
[Hook]
My broda, sista I dey tell u
No worry today (x2)
[Chorus]
No worry, Echegbuna x8
[Rap]
Echezila nwanne cooluo obi
Uche mu di ya ife ina-agabiga na-apu gi obi
So ya jejely Iga-emeri finally Ahuisike na oganiru ga-abukwa your property
Nwanne ebezina imana Chukwu no nso O na-abia na bee gi to take away the pain o
Nwere obi gi tukwasi Jehovah biri n’udo
Fa ga na-achi gi ochi mana iga-afu gain o Ha!
Hakuna matata the things don dey enter The way Jehovah just dey handle your matter
Ndi iro ga-eri mbombo oso they go scatter Uwa ga na-ato gi uto ka obuzi fanta
Acer Chap na-asi gi nwanne no worry Dance to the jam my brother see no dulling
Nsogbu na-acho iri gi mana blessings are coming
Emela nkuja maka joy comes in the morning
[Hook]
My broda, sista I dey tell u
No worry today (x2)
[Chorus]
No worry, Ku fana idem
No worry, Ku fana idem
No worry, Ku fana idem
Ema wari
[Outro]
Esogbuna onwe gi o x3
Acer Chap on this one
My broda, no worry
Credits

About “No Worry” by Acer Chap

Read the complete lyrics to "No Worry" by Acer Chap in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"No Worry" is performed by Acer Chap. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Worry", explore more songs by Acer Chap using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Acer Chap · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Worry" is credited to Acer Chap. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "No Worry" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Acer Chap artist page at /artist/acer-chap for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.