Lyrks
Lyrks
Cover Art

Rest Lyrics by Aceya

2022

Kasa
Elelelele (Aha)
Chee
Aceya this for you
Drexie

Verse 1

Ah
You no go like rest?
Abeg no face me na suggest I suggest. (no no no no no)
You think you can beat me? say it with your chest
Leave me out of it, I'm already stressed (oh)
You think you're the shit? The latest papinco
The f*ck you denying? I just heard you say so (oh)
Be like you tire for this life you come so
No dey say "you know?" you sabi say I no know

Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up

Chorus-

Anything you do make you know say me I no get your time, just f*ck off
Haters dey hate but me I no send them, I dey find money so I lock up
Who you dey beef oga? (rest)
If no be money don't call me (rest)
Me I no fi settle for less
Who's your friend my friend?

Verse 2

Follow who know road (ay)
Be like you no know (ay)
This road you follow, my brother e no go (yeah yeah yeah)
Pesin wey chop na him dey follow skincare
I'm getting my beauty rest, ain't going nowhere (oh)
Don't call my phone, I'm going DND
Dem throway padlock, education is the key
Who send you work? Tell them say you no see me
Card details why? Didn't you just say it was free?

Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up

Chorus-

Anything you do make you know say me I no get your time, just f*ck off
Haters dey hate but me I no send them, I dey find money so I lock up
Who you dey beef oga? (rest)
If no be money don't call me (rest)
Me I no fi settle for less
Who's your friend my friend?


Pre-hook

Nobody send your face
Nobody send your name
Nobody send your age
We all the same
Nobody wan know where you from
If you mess up you go go go
Nobody send your face
Nobody wanna know know know

Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up

Aceya this for you
Kasa
Credits

About “Rest” by Aceya

Read the complete lyrics to "Rest" by Aceya in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rest" is performed by Aceya. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rest", explore more songs by Aceya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Aceya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rest" is credited to Aceya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Rest" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Aceya artist page at /artist/aceya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.