Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sunny Ade Lyrics by Adekunle Gold, Zinoleesky

0

Uhn uhn uhn uhn
Sorry I'm not sorry (sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can't be worried (wetin I no do can't be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny (and they feel they can be funny)
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in it's game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it's game over (ahn ahn)
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk
They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

About “Sunny Ade” by Adekunle Gold

Read the complete lyrics to "Sunny Ade" by Adekunle Gold, Zinoleesky. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Sunny Ade" is performed by Adekunle Gold, Zinoleesky. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sunny Ade", explore more songs by Adekunle Gold, Zinoleesky using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Adekunle Gold · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sunny Ade" is credited to Adekunle Gold, Zinoleesky. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Sunny Ade" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Adekunle Gold, Zinoleesky artist page at /artist/adekunle-gold for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.