Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dami Loun Lyrics by Adonys

Naija 2 Dollars

2020

Jumoke o nana, when you go answer your DM o
Hmmm, MAC dey o
Chilling with Lord VeeJay (Oshey)
Fine Girl, Dami loun
Baby girl, Dami loun
Dami loun
Pretty girl, Dami loun yeah
Dami loun
Baby girl Dami loun ah
Dami loun
Jumoke Dami Loun yeah
Girl you know your sexy body speaking my language to me
Baby girl you know say I want to talk back to you
Everytime girl when I see you for my TL
Me I just want to near you just to rock your body
Time o, make we no dey waste time
Haters go dey concerned o
But fine girl make we hang out oh
Mad o
I pray my garri no go pour sand
As the DJ just dey play sound o
Girl, Do the dutty bounce am o
Yeah
All these girls for Lagos no go kill me o, oh no (yeah)
Because as e be, na all of dem dey want to chill with Lord VeeJay
Oshey
How you want it, girl I got it
Just how I like it, girl you know you garrit
So, I no see any reason to dey waste time o
Hey girl, Dami loun
Baby girl, Dami loun
Dami loun
Pretty girl, Dami loun yeah
Dami loun
Baby girl Dami loun oshey
Dami loun
Jumoke Dami Loun yeah
(Pick up the phone)
I like the way you roll your body baby (oh yeah)
Pick up the phone right now
Come closer when you hear me, I wanna take you right there na na
Omo to sure ju, omo keke yi poju
Love me like say I dey do you this juju
Shak me like say you dey shaki the palmi, (oh yeah)
Na you I want oo, baby pick up the phone
Dami loun, pretty girl ja sere
Ko ma woju elegon, wa baby na mi lowo o
Baby ja relate, ja pade, ja sere
Ko ma se bi elegon, wa so ma na mi lowo
Girl, Dami loun
Baby girl, Dami loun
Dami loun
Pretty girl, Dami loun yeah
Dami loun
Baby girl Dami loun ah
Dami loun
Jumoke Dami Loun yeah
Dami loun
Baby girl, Dami loun
Dami loun
Pretty girl, Dami loun yeah
Dami loun
Baby girl Dami loun ah
Dami loun
Jumoke Dami Loun yeah
Jumoke o nana, when you go answer your DM o
Jumoke o nana, answer your DM o
Credits

About “Dami Loun” by Adonys

Read the complete lyrics to "Dami Loun" by Adonys from the album "Naija 2 Dollars" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Dami Loun" is performed by Adonys. from the album "Naija 2 Dollars" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dami Loun", explore more songs by Adonys using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Adonys · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dami Loun" is credited to Adonys. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dami Loun" appears on "Naija 2 Dollars" in 2020.

Visit the Adonys artist page at /artist/adonys for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.