Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Plenty Money Lyrics by Adonys

Afrofevr

2019

Gimme plenty money plenty money
Yeah yeah yeah yeah
Baba show me the way (Plenty money)
Okay I know say this life is a jungle
And I'm steady tryna find my way it can be a struggle
See me as I dey I no want trouble (No no)
Me I just dey do my thing make my money double
See couple of people wan run me down
Make them try am
Dey go see say no badman fit fall me down
Hey
Because every night and day I dey pray
I dey pray make you give me plenty money plenty money
Everyday papa my mama dey pray for me so
Baba give me plenty money plenty money
Cos me I wanna vibe for life
See me I wanna live my life
No matter what laye mi
Ma kan ma shaye ni
Yet I know say e get some people wey go hate on me
Tell them say make dem make way for me
Cos I no send anybody wey no dey for me no
See couple of people wan run me down
If them try am
Dey go see say no badman fit fall me down
Hey
Because every night and day I pray
I dey pray make you give me plenty money (Oshey)
Plenty money (yeah)
Everyday papa my mama dey pray for me so
Baba baba give me plenty money plenty money
Oh
Sho mi
Bless me
Give me plenty money
Money wey go move economy
For example Otedola money
Ayy Dangote money yeah
Adeleke money
Change my name to Adonys money (Yeah)
Every night and day I pray
Dangote money yeah (Dangote money)
Otedola money (Otedola money)
Adenuga money (Adenuga money)
Make dem call me Lord VeeJay money
See couple people wan run me down
Make them try am
Dem go see say no badman fit fall me down
Hey
Because every night and day I pray
I dey pray make you give me plenty money (Oshey)
Plenty money
Everyday papa my mama dey pray for me so
Baba give me plenty money plenty money
Oh I o aye
Chilling with lord veejay
Eyyy yeah
O aye o aye
Ey
Credits

About “Plenty Money” by Adonys

Read the complete lyrics to "Plenty Money" by Adonys from the album "Afrofevr" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Plenty Money" is performed by Adonys. from the album "Afrofevr" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Plenty Money", explore more songs by Adonys using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Adonys · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Plenty Money" is credited to Adonys. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Plenty Money" appears on "Afrofevr" in 2019.

Visit the Adonys artist page at /artist/adonys for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.