Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

TDAM Lyrics by Allwell AGK

0

INTRO
Dragon of Afro Music
Dragon of Afro Music
VERSE 1
Infact check am
No need to dey bet am
That thing wey you been ask me internet go get am
Wan know who dey better
Na Allwell or na burna
You go see say da thing Odogwu do I fit to run am
Ain't nobody badder
I be the only baller
I go pass through your wall den fall all your defenders
Since 1960 till 2022 you nva see anybody like me
Cos I be
CHORUS
The Dragon Of Afro Music
VERSE 2
Olofofo go still talk
Like say dem be senator
Just dey follow me for back dey look dey monitor
You do me jazz e no gree work
You comot battery for my clock
Why you still watch me like say I dey do Tik Tok
Relax and dengepose
Get a lot of friends and get a lot of foes
Bad energy dem wan give me overdose
Buh I no wicked dem only heaven knows
Why dem still get me for mind
Why dem dey wan off my light
Why dem no want me to shine
Why dem wan hold me tight
Why dem wan cut off my line
Why dem wan let me to slide
Why dem wan push me from side
Why dem wan stop my grind
Why dem wan kill me with strife
Why dem wan end my life
But anyhow wey dem like
Make dem continue to try
Me I no fit to die
Cos Jah dey my side
I no fit to back slide
Cos I be the
CHORUS
The Dragon Of of Afro Music
VERSE 3
As I mount for stage it's all over
Spit fire on the mic bring some ice water
As I been dey tell u from day one
Make you dey watch me
I no be Jaywon I no be Laycon
But I be the one (Icons)
Wey you go applaude
Make you Sidan
Dey observe
If this boy go deserve
The award
With en vibe
En dey bring on
No be lie
If you try
To outline
Or rewind
To out shine
You go find
You no go fit ever stop the
CHORUS
The Dragon Of Afro Music

About “TDAM” by Allwell AGK

Read the complete lyrics to "TDAM" by Allwell AGK. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"TDAM" is performed by Allwell AGK. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "TDAM", explore more songs by Allwell AGK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Allwell AGK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"TDAM" is credited to Allwell AGK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "TDAM" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Allwell AGK artist page at /artist/allwell-agk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.