Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

ThisMoney Lyrics by Alpha Ojini

Chvmeleon

2019

Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh

Make your pikin chop this money
I don't say these midnight prayers for nothing
Wanna swap seven AM garri for muffins
For eleven years straight, brother I've been bussin'
If you think I'm gonna stop now, then you buggin'
Music dey the blood, we do this cos we love it
But since I'm being honest, lemme keep it a hundred
You put the best years of your life into this and you still broke
Your parents start to look at you funny
So you vex comot the house
Now you have to pay rent
Shady deal is on the table and you say yes
You thought she was the love of your life but she don march
Now there's nobody to ask you how your day went
But we go dey alright last last
Imma go on my knees tonight
Imma say one more prayer tonight
Soak chaplet for water

Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money

Baba bless my guys too
How we go shoot better video, still go dey buy views?
I know say artists yapa, and no be everybody go blow
But abeg make we follow for the few
Cos we’re living for these people's adulation
Until you blow you don't deserve congratulations
And we seem to think we know what it takes to blow up in theory like examinations
But we don't factor in the complications, oh no
Running from pillar to post
And the older you get man, the bigger the goals
Chase whatever's in vogue
We neglect the soul
If rap doesn't work, it's highlife straight
Channel my inner Oliver DeCoque
But we go dey alright last last
Imma go on my knees tonight
Imma say one more prayer tonight
Soak chaplet

Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Chop this money

About “ThisMoney” by Alpha Ojini

Read the complete lyrics to "ThisMoney" by Alpha Ojini from the album "Chvmeleon" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"ThisMoney" is performed by Alpha Ojini. from the album "Chvmeleon" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "ThisMoney", explore more songs by Alpha Ojini using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Alpha Ojini · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"ThisMoney" is credited to Alpha Ojini. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"ThisMoney" appears on "Chvmeleon" in 2019.

Visit the Alpha Ojini artist page at /artist/alpha-ojini for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.