Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Oh No Lyrics by Alpha P

Natal Pop Internacional

2021

[Intro]
Baby oh no
Baby oh no
Come take my soul
Hmmm

[Verse 1]
Would you love someone like me my girl?
Wey no get any money but I go treat you well
Oya bebe, would you love someone like me my girl?
Wey no go give you problem but go fit solve your problems

[Pre-Chorus]
Hah, hold on tell me wetin I no go do for love
Anything you tell me I go do full stop
Biggie money, me I no fit do
Oh no baby, just call anytime I dey available
True love, no be my money we go dey prove
No run baby why you wan dey do me so?
Oh

[Chorus]
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul

[Verse 2]
Where the green light goes that's where my lady she go go
She no go suffer for me o abi na loving she go chop
And all the people they don't know that I've been waiting on the road
I no know wetin do me o wey turn me to full mumu
Oh yeah yeah I'm in trouble

[Pre-Chorus]
Hold on tell me wetin I no go do for love
Anything you tell me I go do full stop
Biggie money, me I no fit do
Oh no baby, just call anytime I dey available
True love, no be my money we go dey prove
No run baby why you wan dey do me so?
Oh

[Chorus]
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go?
Come take my soul
Credits

About “Oh No” by Alpha P

Read the complete lyrics to "Oh No" by Alpha P from the album "Natal Pop Internacional " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Oh No" is performed by Alpha P. from the album "Natal Pop Internacional " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oh No", explore more songs by Alpha P using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Alpha P · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oh No" is credited to Alpha P. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Oh No" appears on "Natal Pop Internacional " in 2021.

Visit the Alpha P artist page at /artist/alpha-p for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.