Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ja Rule Lyrics by Alvin Spiff

Chicken Foot

2020

OVERVIEW
LYRICS
Lyrics
Love no be play play thing...
Excuse me Miss (Alright)
Abegi give me One Minute
"Democracy na freedom of speech " (A true talk ya know)
Mak i talk before I commit (Oh lord)
Maka'chukwu your beautiful (Zion daughter)
Take it from a ngga like me (Cool)
Normally i no dey act like this (Lord of mercy)
E' be like you have done something. (Kboom)
I just dey say my mind ooh... (Oooh)
I go like make we Align ohh. (Oooh)
I've been feeling you right from time ohh. (Oooh)
I see you even when love is blind ohh
Even if is a crime. i'll stay by you...
Love No be play play thing... (Yu dont know)
People demma complain... (Ur beauty... u know)
Say wetin wey you give me chop ohh... (Ooh yeahh yeah)
(Bloklaaat)
Ooh.! All eyes on we
'Em dey gbadu our chemistry
Shebi na wetin go be. go be...!!! (Hhhahh)
(Ooh no. ooh noo)
I just dey say my mind ooh...
(I just dey say my mind ooh)...
I go like make we Align ohh
(I go like make we align ooh)
(Oooh)
I've been feeling you right from time ohh
(I dey feel u right from time ooh)
(Oooh)
I see you even when love is blind ohh
(When love is blind)
Even if is a crime. i'll stay by you...
Say i like the way u dey shy... (ooh yeah)
(Oh yeah)
Love dey for beholder eyes
(Oh yeah)
Na me Ja rule. am on time
(Oh yeah)
On time baby smile
.I like the way u dey shy...
(Oh yeah)
Love dey for beholder eyes
(Oh yeah)
Na me Ja rule. am on time
(Oh yeah)
One time baby smile
Excuse me miss
(Ooh)
(Alvin spiff dor'oni-yee)
(Ooh)
Democracy na freedom of speech
(Ooh)
Ex.Excuse me miss
(Yeah yeah yeah onwamoiye)
(Immasinger)
(Ooh)
Normally i no dey act like this...
...a beautiful baby...
Mana love u fi love u till the end
Never call no one u kno...
End...

About “Ja Rule” by Alvin Spiff

Read the complete lyrics to "Ja Rule" by Alvin Spiff from the album "Chicken Foot" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ja Rule" is performed by Alvin Spiff. from the album "Chicken Foot" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ja Rule", explore more songs by Alvin Spiff using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Alvin Spiff · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ja Rule" is credited to Alvin Spiff. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ja Rule" appears on "Chicken Foot" in 2020.

Visit the Alvin Spiff artist page at /artist/alvin-spiff for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.