Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wetin go be Lyrics by Big beet FKA Honey beet

2023

[Intro]
Ahhhh ehhhh
Enyi skwod records!
[Verse : Big beet]
Whatever you sow, that you'll reap
Oh no no no
Whether they like am or not
I put it all, all my trust in god
Mercy on me, cos e don dey too long
Small thing now man don go turn to 40
I've been running this game since i was 17
20 years now still man dey on this journey
I can't believe say still i'm here hoping every morning
[Pre-Chorus]
No matter how they try to stop you
Oluwa dey my side and i knew
I'm feeling great, I'm feeling brand new
No be by might, i just do what i do
When I'm down, he lift me up (Upppppp)
Show me love, show me way to the top (Topppppp)
Every other day i dey thankful lord (Lordddddd)
Cos e don tey when e go be my turn
[Chorus]
Ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
Ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
Wetin go be
Go be, go be eh eh
Wetin go be
Go be, go be eh eh
[Verse : Amadhu]
All of the late night wey i bin dey work
Where una dey?
You no know wetin dey sup
For behind the scene I dey try my best
For behind the scene I dey work tire
No con dey talk nonsense
No con dey talk nonsense
For wetin you no know
No con dey yarn nonsense
No con dey yarn nonsense
For wetin you no sabi
I know you no sabi
You know you no sabi
You just dey talk nonsense
[Pre-Chorus]
No matter how they try to stop you
Oluwa dey my side and i knew
I'm feeling great, I'm feeling brand new
No be by might, i just do what i do
When I'm down, he lift me up (Upppppp)
Show me love, show me way to the top (Topppppp)
Every other day i dey thankful lord (Lordddddd)
Cos e don tey when e go be my turn
[Chorus]
Ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
Ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
Wetin go be
Go be, go be eh eh
Wetin go be
Go be, go be eh eh

About “Wetin go be” by Big beet FKA Honey beet

Read the complete lyrics to "Wetin go be" by Big beet FKA Honey beet in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Wetin go be" is performed by Big beet FKA Honey beet. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wetin go be", explore more songs by Big beet FKA Honey beet using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Big beet FKA Honey beet · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wetin go be" is credited to Big beet FKA Honey beet. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Wetin go be" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Big beet FKA Honey beet artist page at /artist/big-beet-fka-honey-beet for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.