Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wave Lyrics by APEKZME

WAVE

2020

Halleluyah Wave
My song na Wave
******************
Odun ko ko koko for you door
You dey ask me say na who dey knooock
Na Me dey Ball
Na Me Dey Ball
E Don Come again
I don start again
My song na wave and i go make u craze
E don Come Again
I don Burst Your Brain
Me am giving You Wave
And am making Way o
Moni Halleluyah
Mo korin Fun won won Joh
My song e dey shack dem like Gbana o
They want to Shame me
Me i wear my Ray and Banna o
When My Music Drop
Make You go dey stream
No dey kala o
Some say am a Beast
Some say am a Lace on the Beat
Odun ko ko koko for you door
You dey ask me say na who dey knooock
Na Me dеy Ball
Na Me Dey Ball
Odun ko ko koko for you door
You dey ask mе say na who dey knooock
Na Me dey Come
Na Me Dey Come
Wave
Say My Song Wave
Halleluyah Wave I Don Make them Craze
I Know Guyz Wey dey for me
I Know Guyz wey go always dey with Me
I Know Guyz wey no go snitch on Me
I know Guyz we dey always ready for me
When i dey 100% o
Eh dey no reget O
Eh I wan Sing for you
Yeh Make you shake your body
Ani mo korin fun won won jooh
E con be like say i don blow
Iss a Tick tick tok
Make you watch my time go come yeh e yeh
Oni Kin ma Korin, Mo Korin
O so mi di Bovi o funny
Shebi moti logbe Biro
So funmi Kilo tun de Bayi
Odun ko ko koko for you door
You dey ask me say na who dey knooock
Na Me dey Ball
Na Me Dey Ball
Odun ko ko koko for you door
You dey ask me say na who dey knooock
Na Me dey come
Na Me Dey come
Credits

About “Wave” by APEKZME

Read the complete lyrics to "Wave" by APEKZME from the album "WAVE" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Wave" is performed by APEKZME. from the album "WAVE" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wave", explore more songs by APEKZME using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for APEKZME · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wave" is credited to APEKZME. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Wave" appears on "WAVE" in 2020.

Visit the APEKZME artist page at /artist/apekzme for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.