Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Selense Lyrics by Apolo Imon

2019

*Chants & Hums*

CHORUS
I dey my Selensè
Selensè
You for dey your Selensè
Selensè
Selensè na category
Category
Selensè e get e meaning
Plenty plenty meaning

But who no know go know
The thing wey dey sweet na the tin wey dey kill you slow
You no go know if i high è do
Cause i dey stay on my own you for stay on your own too

CHORUS
I dey my Selensè
Selensè
You for dey your Selensè
Selensè
Selensè na category
Category
Selensè e get e meaning
Plenty plenty meaning

VERSE
Guess who's back with a foreign vybe
Ethnic flow from the motherland feeling like Obie Trice
I’m wise, more like over wise
So don't tell me i'm a monkey when i don’t like bananas
It's bananas
It's bananas
The way you hate my race
Pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
I think i do not like this place
Na so wayo wayo dem dey do us for this place
Dem dey do us for this place

CHOURS
I dey my Selensè
Selensè
You for dey your Selensè
Selensè (2x)
Selensè na category
Category
Selensè e get e meaning
Plenty plenty meaning (2x)
Credits

About “Selense” by Apolo Imon

Read the complete lyrics to "Selense" by Apolo Imon in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Selense" is performed by Apolo Imon. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Selense", explore more songs by Apolo Imon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Apolo Imon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Selense" is credited to Apolo Imon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Selense" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Apolo Imon artist page at /artist/apolo-imon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.