Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Confam!! Lyrics by Arnold TM

2024

(This mix is sick)

Wetin dey sup for streets what's popping
Make Una share update,no hoarding
No evidence,no facts,no nothing
Forget Cho Cho Cho show working

Money no go find person wey dey dull o
So I go harder than a man in a porno
I wan steeze I wan flex I wan ball o
I dey wait make opportunity call o

Cos I need me like one Richard millie (confam)
Trip to dubai I'll be chilling (confam)
Racks,stacks,in milli (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Make I hot,make I no dey dodge billing (confam)
I'm so high,I might bust through the ceiling (confam)
Ladipoe, make I like how I'm feeling (confam)

I need me like one Richard millie (confam)
Trip to dubai I'll be chilling (confam)
Racks,stacks,in milli (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Make I hot,make I no dey dodge billing (confam)
I'm so high,I might bust through the ceiling (confam)
Ladipoe, make I like how I'm feeling (confam)

I'm craving like 2 billion dollars
So many zeros so many commas
I go first lavish like half for my mama
Me and my guys sharply touch down Bahamas
Chop like a king walk like a king
E sure for me Money plenty
They sleeping on me but I’m living the dream
Blessings boku it is full to the brim
Use money get doings,account for my actions
The kind of money wey you no fit just mention
Cos EFCC go don mount dey cause tension
But why I go low-key like I dey spend pension?
Men I don try, don tey, dey find Raba
Money wey go make boy go bananas
Money wey go make good girls lose manners
Me I don try, no time to check time

Cos I need me like one Richard millie (confam)
Trip to dubai I'll be chilling (confam)
Racks,stacks,in milli (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Make I hot,make I no dey dodge billing (confam)
I'm so high,I might bust through the ceiling (confam)
Ladipoe, make I like how I'm feeling (confam)

Cos I need me like one
Confam confam (funds)
Confam confam (lawd)
Confam confam (dolls)
Confam confam (cheques)
Confam confam (ball)
Confam confam (flex)
Confam confam (all)
Confam confam

Buy my dip before e cast (e cast)
I'm about to blow and blast
That my ex wey no know my value (my value)
Very soon she go Sabi maths

I get bros wey dey work and pray
I know boys wey sporty never pay
Look balance,next thing shout Yee (okay)
Shout “hey” if you dey owe palmpay (hey)

Wetin dey sup for street what's popping
Make Una share update no hoarding
No evidence no fact no nothing
Forget Cho Cho Cho show working

Money no go find person wey dey dull o opportunity
So I go harder than a man in a porno
I wan steeze I wan flex I wan ball o
I dey wait make opportunity call o

Cos I need me like one Ric millie (confam)
Trip to dubai I'll be chilling (confam)
Racks,stacks,in milli (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Na where money dey you go see me (confam)
Make I hot,make I no dey dodge billing (confam)
I'm so high,I might bust through the ceiling (confam)
Ladipoe, make I like how I'm feeling (confam)

Cos I need me like one
Confam confam (eh)
Confam confam (gone)
Confam confam
Confam confam
Confam confam
Confam confam
Confam confam
Confam confam
Credits

About “Confam!!” by Arnold TM

Read the complete lyrics to "Confam!!" by Arnold TM in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Confam!!" is performed by Arnold TM. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Confam!!", explore more songs by Arnold TM using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Arnold TM · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Confam!!" is credited to Arnold TM. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Confam!!" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Arnold TM artist page at /artist/arnold-tm for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.