Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

INDEPENDENT Lyrics by Arrey Etang

Value Over Success(V.O.S)

2017

Intro (Arrey)
Wyeai Wyeai Wyeai!!! (Chuckles)
Ah came wee ma Boys mehn
237 Arrey!!!!

Chorus(Arrey)
Why ei di hardiu foh think so?
Wuna own problem nah mimbo!
Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh think so?


Verse 1 - Amdi
Amdi on the mutumbu
Why ei di hard you foh see so?
Errday and night I'been dieing on ma rhymes
But niggas' telling me I'm wasting ma time
That I should give up ma music, say (NEVER!)
Errday you die in'em bottles
Da pipo don chuckiu insai bottle (ehh!)
Na why you no fit see juice insai ma hustle
Never gon' give up ma music say
(comot comot comot comot foh dey)
Never gon' give up ma hustle.... Ah ahn ahhan
Never gon' give up ma music say...

Chorus(Arrey)
Why ei di hardiu foh think so?
Wuna own problem nah mimbo!
Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh think so?
(Why ei di hardiu foh think so?)

Verse 2 (Inspi)
Woumeuille Woumeuille
Why you di koshie ma réme? (Ya Mami!)
Na me and you getei palava so stop involving ma réme? (Leh ma Mami!)
Yes I am doing me, call it MAS*x*xON
And all the haters in the house they be looking like temptation
I don't know, I don't x*x*n know why she wants me now
Because she don see ma banana, and then she screaming waow

Chorus(Arrey)
Why ei di hardiu foh think so?
Wuna own problem nah mimbo!
Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh think so?
(Why ei di hardiu foh think so?)

Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh thinkahhn
(Why ei di hardiu foh think so?)


Verse 3 (Stanis)
Ei don passiu foh checkam? (Checkam!)
Cam join me foh soiree asouer all ma mendem go turn up foh shakam (shakam)
No negative energy if you wan tenté foh here you go shockam (Shockam! Shockam!)
Aseh can't you see we're born to do this?
Can't you see we gat to do this for you?
Music on ma mind I'm keeping ma cool
Inspiration nedi finish, ici on ne fait pas les faux weh
Inspiration Nedi boleh, en studio on do que les vrais ways

Chorus(Arrey)
Why ei di hardiu foh think so?
Wuna own problem nah mimbo!
Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh think so?
(Why ei di hardiu foh think so?)

Ah dey foh di lane wee ma mendem (euh)
Ah dey and am independent
Why ei di hardiu foh think so?
(Why ei di hardiu foh think so?)


Outro
Wuna own problem na mimbo...(x2)

About “INDEPENDENT” by Arrey Etang

Read the complete lyrics to "INDEPENDENT" by Arrey Etang from the album "Value Over Success(V.O.S)" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Conscious Hip-Hop, Non-Music.

"INDEPENDENT" is performed by Arrey Etang. from the album "Value Over Success(V.O.S)" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "INDEPENDENT", explore more songs by Arrey Etang using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Arrey Etang · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"INDEPENDENT" is credited to Arrey Etang. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"INDEPENDENT" appears on "Value Over Success(V.O.S)" in 2017.

Visit the Arrey Etang artist page at /artist/arrey-etang for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.