Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Mentally Lyrics by Asake

Lungu Boy

2024

[Intro]
Mentally, mentally

[Chorus]
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka sa ma lo, no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow? I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go, many people don come, show love

[Verse 1]
Skibi kobobo skibi kobo
If I don dey dull give me liquor
Omo ope lawa, awa n gbope o
Alhadullilah, a o ni na tan o
Tin ba romo mefa mo ma sopę o
Ice on my neck
LV, fuck I'm big on flex
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dę ni wale
Lagbara Satiramoni
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
O legendary
Oh no no no is plenty
Loke loke jejely
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Tin ba romo meta mo ma pon mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby Doo
My brother tell me, "What it do"
A o şa le ku
OG's know me for my hood
Won man so pe mo ngara ju
Olohun mi lo le humble mi
Bolo wan dey gum body
Hmm hmm hmm hmm hmm comot body


[Chorus]
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slacking no slacking
Ka sa ma lo no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go many people don come, show love

[Verse 2]
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala

[Outro]
So n lọ?
Ọmọ so n lọ?
So n lọ?
So n lọ?
Şo n lọ?
Credits

About “Mentally” by Asake

Read the complete lyrics to "Mentally" by Asake from the album "Lungu Boy" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Yoruba, Nigerian Pidgin, Afrobeat.

"Mentally" is performed by Asake. from the album "Lungu Boy" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Mentally", explore more songs by Asake using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Asake · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Mentally" is credited to Asake. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Mentally" appears on "Lungu Boy" in 2024.

Visit the Asake artist page at /artist/asake for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.