Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Rush (Freestyle) Lyrics by ATOM Petrify

2022

[Intro: ATOM Petrify & AyraStarr]
(ATOM Petrify)
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

[Verse 1: Ayra Starr]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus: Ayra Starr]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus: Ayra Starr]
But e dey rush
E dеy rush well well
E be much
Na God dеy make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus: Ayra Starr & ATOM Petrify]
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

[Verse 2: ATOM Petrify]
E dey rush, e dey rush
I'm talkin' 'bout the blessings and crush
No dey form say you love us
Just stand there make you pause
People too dey talk it too much
Once they see you for higher ground
They'll wanna pull you to the ground
Dey steady- on your grind

Different questions, only one person wey I wan follow talk na Miss siri
I pity anybody wey dey snub me
Wey dey do like say dey no dey see me
Drop dead to the floor, I'll make you lose your mind
To bad energy I dey blind
Big lover boy I know I define
I know I divine

[Pre-Chorus: ATOM Petrify & AyraStarr]
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

[Outro: ATOM Petrify & Ayra Starr]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (ATOM Petrify)
(There's no dulling with us)

About “Rush (Freestyle)” by ATOM Petrify

Read the complete lyrics to "Rush (Freestyle)" by ATOM Petrify in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Rap, Nigeria.

"Rush (Freestyle)" is performed by ATOM Petrify. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rush (Freestyle)", explore more songs by ATOM Petrify using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ATOM Petrify · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rush (Freestyle)" is credited to ATOM Petrify. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Rush (Freestyle)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the ATOM Petrify artist page at /artist/atom-petrify for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.