Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

E Choke (Freestyle) Lyrics by AudioFriday

0

Intro
We have f** so hard
And so tenderly
And in so many different places, positions even

AU-DIO-FRI-DAY

VERSE 1
Fikayo dey charge her vibrator inside church
Na so usher wey see am dey shout God
Matter wey be say e no cosin us
Na em choir master carry out for WhatsApp status
Everyday alhaja go dey find me come house
She go tell me say make I dey carry poron come out
I dey reason am say why be say she go dey come back
Maybe na because say I dey go like 34 rounds
But I don taya for the mata me I no get strength
Na so so brain she go dey give like say I no get sense
And the bobi dey always carry me go next year
I dey see the future anytime I go near them
And suliya na girl wey dey carry karaole
Na mad kolos plus loud koto fagbo le
Ma wa bere pe why be say you they add these things
Ani oye ke ti mo pewe kan o le dagbo se
Na so I choke

HOOK
Fine fine girls for my back dem dey choke me
Big bacca girls from my front dem dey choke me
See your girlfriend sef dey hear dey choke me
I say make dem go their house o
But dem no gree oooo
Ah eee
E dey choke me
Everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree
Omo e dey choke me jare are
Eh e e e e e e

VERSE 2
Rip to the people wey die for yansh
Luku akanni and jaytee better take time or crash
Tomi do feli strong tin literally for cash
Because of 2k she go dey twerk for infront of crowd
I just dey joke o
Make nobody find me come my place o
Na just freestyle tins bros I dey play o
And o fit remember one time wey be say I dey chainsmoke
For ogbomosho and this girl say I be her taste o
She say she want make I follow am go house
Say she get trams she get loud
She get everything down
Say make I carry pankere and konoko flog am
Say anything wey I go like do
Say make I run am
As o reason the matter well I say I no do
Na so I run kaba kaba comot her own room
No be me you go koba
I no kill person pikin
I no fit spend the rest of my life for kiri prison
Na so o choke

HOOK
Fine fine girls for my back dem dey choke me
Big bacca girls from my front dem dey choke me
See your girlfriend sef dey hear dey choke me
I say make dem go their house o
But dem no gree oooo
Ah eee
E dey choke me
Everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree
Omo e dey choke me jare are
Eh e e e e e e

OUTRO
I just dey joke o
Na only 30 rounds i fit go

About “E Choke (Freestyle)” by AudioFriday

Read the complete lyrics to "E Choke (Freestyle)" by AudioFriday. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"E Choke (Freestyle)" is performed by AudioFriday. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "E Choke (Freestyle)", explore more songs by AudioFriday using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for AudioFriday · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"E Choke (Freestyle)" is credited to AudioFriday. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "E Choke (Freestyle)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the AudioFriday artist page at /artist/audiofriday for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.