Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jiggy Lyrics by AV

2022

AV
Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want i gat paper
And when we done you go pay me later inna my room Roll two and smoke one
Whine that waste motorolla
Girl you know your booty is danger
And nothing wey i like pass danger

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)
Girl me i don jogodo

Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know , you know)

Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do (My baby *4)

Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do (My baby *4)

Girl am a gangstar and i gat guns now
And i gat niggas when dey answer when i call now, so tell them little boys make dem calm down
Causе dem all likkle likkle boys dеm no fit test man

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto girl yunno (yunno na)

Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto
Girl yunno (girl you know, you know, you know )

Obiageli
Dumebi
Do remi
Fa so lati do (My baby*4)

Obiageli dumebi
Do remi
Fa so lati do (My baby*3)

Girl am a jiggy nigga, tell me what you want, I gat paper, later inna my room

Obiageli dumebi doremi
Fa so lati do (My baby *4)
Credits

About “Jiggy” by AV

Read the complete lyrics to "Jiggy" by AV in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Jiggy" is performed by AV. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jiggy", explore more songs by AV using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for AV · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jiggy" is credited to AV. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Jiggy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the AV artist page at /artist/av for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.