Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Smooth MF Lyrics by Ayo Jay

2020

(Agho Verse)
See my radar e be on you ye eh
Tell me anything wey I no fit do ye eh
For your matter I dey battle yeah
Giving all them n**** royal rumble ye eh
I want you tonight (tonight)
Girl you know it's on sight (know it’s on sight o)
See na you I dey find (eh eh)
Your number one for my mind yea
I want you no be fight (no be fight, no be fight o)
Girl you know I don try (girl you know I don try o)
So no dey form power mike
Cos you know I don't bite ye eh eh
Pre chorus
As I enter she surrender ye eh eh
Tell them bagaz, na back to sender yea ye
As I enter she surrender ye eh eh
So tell them haters na back to sender yea ye
Chorus
Smoother MF
Yea eh
Yea eh
Yea eh
Yea eh
Smoother MF
Ye eh
Ye eh
Ye eh
Ye eh
(Ayo jay verse)
Smooth
I'm smooth MF
I turn wine into water
Dem dey play my songs
From yankee to ojota o
But I’m far from butter o
Ajekpako from the gutter o
But I can flow like water
That's why I'm so important
I want you walahi
Shey you go go Dubai
Make we dey go my side
Girl me I wanna change your life eh eh
Ngwanu decide (biko decide)
Shey you go be my wife
Me and you be like four and five
Come girl let's enjoy the ride eh eh
(Agho Pre chorus)
As I enter she surrender yea eh eh
Tell them beggars, na back to sender yea ye
As I enter she surrender yea eh eh
Tell them beggars, na back to sender yea ye
Chorus
Smoother MF
Yea eh
Yea eh
Yea eh
Yea eh
Smoother MF
Ye eh
Ye eh
Ye eh
Ye eh
Credits

About “Smooth MF” by Ayo Jay

Read the complete lyrics to "Smooth MF" by Ayo Jay in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Smooth MF" is performed by Ayo Jay. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Smooth MF", explore more songs by Ayo Jay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ayo Jay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Smooth MF" is credited to Ayo Jay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Smooth MF" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Ayo Jay artist page at /artist/ayo-jay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.