Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Rush Lyrics by Ayra Starr

19 & Dangerous (Deluxe)

2022

[Intro]
Oh (Vibez)
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush wеll well, e be much
Na God dеy make my tap, e dey rush (Mm)
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jọ́ fun mi japata I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)

[Outro]
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mm, ahh
Credits

About “Rush” by Ayra Starr

Read the complete lyrics to "Rush" by Ayra Starr from the album "19 & Dangerous (Deluxe) " in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under In English, Nigerian Pidgin, New Wave (Rock).

"Rush" is performed by Ayra Starr. from the album "19 & Dangerous (Deluxe) " in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rush", explore more songs by Ayra Starr using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ayra Starr · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rush" is credited to Ayra Starr. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Rush" appears on "19 & Dangerous (Deluxe) " in 2022.

Visit the Ayra Starr artist page at /artist/ayra-starr for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.