Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Folashade Lyrics by Bad Boy Timz

Timz - EP

2019

[Intro]
Timz in the building
Young Fela oh yeah
Ozedikus wannem
Wetin be
If I start to talk many people wey no see me waiting by the door
Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia torch

[Verse 1]
Baby come clean to me like a Yankee sea
Make I seal things wey dem no see
All the people wey dey tell you make you no listen
Baby girl I no dey gbadun all these things
Baby she say she no go love me easy
She wan do me plenty strong things
She wan do me plenty strong things see
See the baby wey I give my love to
She don use me play Nintendo
She don give me Pick 2
Oh my girl you don't know
Cause of you I don go broke
Nitorie ni mo tun she fo kolo
Olo olo olo olo
Yo yo yo

[Chorus]
Folashade Folakemi
Sho ma fife ke mi
Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh
Folashade Folafunmi baby oh
Sho ma fayo funmi
Sho ma fife wa mi ri

[Post-Chorus]
Ah omo yen dun gan
Oh well I got that figure yea
Oh when I see ya
Oh my head dey scatter yo yo
Oh when I see ya
Oh baby girl l di ya ya ya
Oh when I see ya do do do do

[Verse 2]
Come through
Come thru baby girl come thru
I be the coke in your fantasy wey you see through
Oh ma I get the addict o
I know the boy like say I be Samuel Etto
Carry your love for hand like I be handle
Oh Baby girl no put me for ambush
Oh My girl girl girl girl girl
The matter long
The matter plenty
Olomi wa je a
I wanna put you in a Bentley
See I wanna cruise you in a Bentley
The matter long
The matter plenty
Olomi wa let me show you some something
Omo Ikorodu now in a Bentley
I wanna cruise you in a Bentley

[Chorus]
Folashade Folakemi
Sho ma fife ke mi
Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh
Folashade Folafunmi baby oh
Sho ma fayo funmi
Sho ma fife wa mi ri

[Post-Chorus]
Ah omo yen dun gan
Oh well I got that figure yea
Oh when I see ya
Oh my head dey scatter yo yo
Oh when I see ya
Oh baby girl l di ya ya ya
Oh when I see ya do do do do

[Outro]
O shock wan bakan duro Na oh ye
Ozedikus wannem

About “Folashade” by Bad Boy Timz

Read the complete lyrics to "Folashade" by Bad Boy Timz from the album "Timz - EP" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Folashade" is performed by Bad Boy Timz. from the album "Timz - EP" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Folashade", explore more songs by Bad Boy Timz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bad Boy Timz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Folashade" is credited to Bad Boy Timz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Folashade" appears on "Timz - EP" in 2019.

Visit the Bad Boy Timz artist page at /artist/bad-boy-timz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.