Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

SeniorMadMan Lyrics by BadManSpillz

2021

[Prod. Tag]
Blackboy

[Intro]
Oh nuh nuh nah na na
BadManSpillz cheei
BadManSpillz sheesh

[Pre-Chorus]
Dem been dey give me problem
But my God passy dia problem
Dem been no want dey sendi me
But where I come from
Nobody send anybody
Make you dey for your government
For every corner wey you dey
Na men dey govern am
I be king for my area

[Hook]
Na who first craze, na em be Seniormadman (Senior)
(Oh nuh nuh nah)
Na who first craze na em be Seniormadman
(Oh nuh nuh nah)

[Verse 1]
(See)
Dem no dey put phone for back pocket go ATM
You go hear word
Mеn go run you street
Your eye oh, you go see blood
Dem no dеy telli blind man say rain dey fall for outside
I say na wahala
For the place wey dem come from (uh nuh no)
And if you no sabi do this one
Omo na long talk (uh nuh no)
I say I never never never never never never see another type (nuh nuh yea)
I say na problem for the place wey I come from
Zanga the place wey I come from
Ghetto boy, get over, get it on
Say she never get another kind of love
From this
From this street
Konji, pon this beat
Na condition, make crayfish bend
Better soup, na money kill am
If life show you pepper
Shey you go use am do pepper soup
No food for lazy man
No be for who get restaurant
If trust dey this life
Shey water for no dey cook fish oh

[Pre-Chorus]
Dem been dey give me problem
But my God passy dia problem
Dem been no want dey sendi me
But where I come from
Nobody send anybody
Make you dey for your government
For every corner wey you dey
Na men dey govern am o
I be king for my area

[Hook]
Na who first craze, na em be Seniormadman (Senior)
(Oh nuh nuh nah)
Na who first craze na em be Seniormadman o
(Oh nuh nuh nah)

[Bridge]
(I tell her say na)
Pikin wey dey find party rice
No suppose to fear dance
I get am before, oga that one no be property
When the men dey dance, you sef
Go shaky body, you sef
(You sef go dance ololo)
(oh nuh nuh yeah ee yeah)

BMS, Yea... sheesh...yea..okay!

About “SeniorMadMan” by BadManSpillz

Read the complete lyrics to "SeniorMadMan" by BadManSpillz in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"SeniorMadMan" is performed by BadManSpillz. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "SeniorMadMan", explore more songs by BadManSpillz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for BadManSpillz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"SeniorMadMan" is credited to BadManSpillz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "SeniorMadMan" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the BadManSpillz artist page at /artist/badmanspillz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.