Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Best Life Lyrics by Balloranking

2021

(Intro)
Monica rora make you no vomit for my benz
Hmmmm
Now when you hear baba don butter my bread
Hmm hmmm
Dem say na my matter you dey carry for head
Ahhh ah
Tell me where you Dey
Broda man when everything red...x2
Iam Balloranking
Po po ri po po po
Lastking no Dey panic....
Shishakablaka....
(Chorus)
How many is the life
Malo wa ile aye moya
Me just won live my best life
O jare make I coolu my temper
Ah tell me wetin I Dey find
If I don geti raba
Although kosi oun ta mu wa aye
Nothing we go carry go
But if you see me for my ride
Shey you no go gеmme number
Eleda mammi gbami
Ki ma ma mofo
(Vеrse 1)
Even I know them be talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Me don moll up me worries
Cos tomorrow no Dey promise
Even I know them be talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Me don moll up me worries
Cos tomorrow no Dey promise
Monica rora make you no vomit for my benz
Now when you hear baba don butter my bread
Them say na my matter you dey carry for head
Tell me where you Dey
Brother man when everything red..
Monica rora make you no vomit for my benz
Now when you hear baba don butter my bread
Them say na my matter you dey carry for head
Tell me where you Dey
Brother man when everything red..
I don’t get anything
But if you gemme money
I will collect ooo
Na grace of allah I Dey use
Ano get anything...
(Verse 2)
No Dey vex for me o my G
Non of my struggle wey you Dey see
Mo gbadun no mean say e easy
Melo lenu fe so toju me ti re
Dem say na yolo
Young fellow Dey shadow
Ahh Melo mo fe ro
Omo oro fe ra camaro
Ano won be hungry man
At all lon mu mi daro
You gat show craze for Lagos
Eyan blackcamaru
E Fé ri werey (you want to see craze)
Ano won be hungry man
At all lon mu mi daro
You gat show craze for Lagos
Eyan blackcamaru
(Chorus)
How many is the life
Malo wa ile aye moya
Me just wan live my best life
O jare make I coolu my temper
Ah tell me wetin I Dey find
If I don geti raba
Although kosi oun ta mu wa aye
Nothing we go carry go
But if you see me for my ride
Shey you no go gemme number
Eleda mammi gbami
Ki ma ma mofo
Even I know them be talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Me don moll up me worries
Cos tomorrow no Dey promise
Even I know them be talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Me don moll up me worries
Cos tomorrow no Dey promise
(Outro)
Monica rora make you no vomit for my benz
Now when you hear baba don butter my bread
Them say na my matter you dey carry for head
Tell me where you Dey
Brother man when everything red..
Monica rora make you no vomit for my benz
Now when you hear baba don butter my bread
Them say na my matter you dey carry for head
Tell me where you Dey
Brother man when everything red..
Oh!!!!! my god
Is fynestroland on the beat......

About “Best Life” by Balloranking

Read the complete lyrics to "Best Life" by Balloranking in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Amapiano, Afrobeat, Pop.

"Best Life" is performed by Balloranking. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Best Life", explore more songs by Balloranking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Balloranking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Best Life" is credited to Balloranking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Best Life" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Balloranking artist page at /artist/balloranking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.