Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Prodigi Lyrics by Balloranking

Zero Panic, vol. 2

2024

Bad boy Ranking
I am Balloranking
(Sh-Shakablaka)
You know say na zero panic, yeah-yeah

Verse
Man, I be prodigy
But some of them-a think I be prodigal
Kò mà si ẹni to ri mi when I dey grind
Dey hustle for Bodija, ah
Ṣebi kin le gba dollar
Every second I paste my medulla
Dey pour me ganja with tequila
Dem call me local, we go international
Ọmọ, we dey global

Pre-chorus
Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see dull
Jẹ kama ba ṣẹ lọ, you know I′m a bachelor
Anywherе to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ'o ti ri bo ṣе ń lọ?
O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ

Chorus
Ọmọ, e dey for your body (e dey for your body)
I no wan hear your story (I no wan hear your story)
Ah, ko s′eyi to kan mi (ko s'eyi to kan mi)
Ọmọ, dem go put am for your body
Ahh, na we be the topic (na we be the topic)
Let the gbẹdu enter your body (enter your body)
Parte after parte (parte after parte)
Show me say you sabi

Verse
Man, I still dey on point
Even if you disappoint, I don rep mi joint
Man have to dey intact
Even if you know my past, I dey my past
'Cause I still dey in line
Every night, I dey online
Ọmọ, dem go try, dem no fit to kill my shine
Dem chop am for Malawi
Ṣebi na Your grace washing upon me

Verse
Àwọn te mi ma ti jami lẹ
Ṣe make we ready for servitess?
So, I collect mi VVS
Loke-loke, o ma bami ń bẹ (bami ń bẹ)
All of mi dreams wey mi don take Origin
Jaye Santorini, wọn pọpọri mi
Dolce and Gabbana (Dolce and Gabbana), me eèyàn Cubana (me èyàn Cubana)
Me no dey bother (me no dey bother), you know say per hour

Pre-chorus
Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see dull
Ọmọ, jẹ kama ba ṣẹ lọ
You know I′m a bachelor
Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ′o ti ri bo ṣe ń lọ?
O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ

Chorus
Ọmọ, e dey for your body
I no wan hear your story
Ah, ko s'eyi to kan mi
Ọmọ, dem go put am for your body
Ahh, na we be the topic
Make the gbẹdu enter your body (enter your body)
Parte after parte (parte after parte)
Show me say you sabi

Outro
(Are you ready? Tell me)
(Ọmọ kan bi one nation)
(O ti ba mi sọrọ)
(This kind gbẹdu ko fẹ pressure)
(Oh my God, it′s Phynest Roland on the beat)

About “Prodigi” by Balloranking

Read the complete lyrics to "Prodigi" by Balloranking from the album "Zero Panic, vol. 2" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Prodigi" is performed by Balloranking. from the album "Zero Panic, vol. 2" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Prodigi", explore more songs by Balloranking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Balloranking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Prodigi" is credited to Balloranking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Prodigi" appears on "Zero Panic, vol. 2" in 2024.

Visit the Balloranking artist page at /artist/balloranking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.