Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Japa Japa Lyrics by BANTU (Crew)

What Is Your Breaking Point?

2023

[Intro]
Jápa, jápa!
Jápa, jápa!
Jápa, jápa! eh eh
[Chorus]
Jápa, jápa where you dey run go my brother?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
You just dey run from frying pan to fire
Jápa, jápa where you dey run go my sister?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
Better still dey for Africa
[Verse 1]
Many many reasons
To pack your bags turn around and go
Hardship plenty, you’re bleeding empty
Hustle hustle overflow
I know e no easy the struggle is real
Life and it’s pressure’s breaking your will
But why trade your liberty for all the fake security
[Chorus]
Jápa, jápa where you dey run go my brother?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
You just dey run from frying pan to fire
Jápa, jápa Nothing is sweeter or brighter for yonder
Better still dey for Africa
[Verse 2]
No Forget no forget
Always remember
Na our blood, sweat and tears wey build their empire
First dem drain our body to cut sugarcane
Now they dey drain our brain for cheap labour and gain
Second class citizen na your status forever
Don’t be fooled by hype, their glamour and their glitter
[Chorus]
Jápa, jápa where you dey run go my brother?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
You just dey run from frying pan to fire
Jápa, jápa where you dey run go my sister?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
Better still dey for Africa
[Bridge]
Where you dey go?
Why you dey run ?
Where you dey go go go?- you dey run
Why you dey run?
Where you dey go?
Where you dey go go go?- you dey run
Why you dey run?
Where you dey go
Where you dey go go go?- you dey run
Why you dey run?
Where you dey go?
Where you dey go go go?-
[Chorus]
Jápa, jápa where you dey run go my brother?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
You just dey run from frying pan to fire
Jápa, jápa! where you dey run go my sister?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
Better still dey for Africa

About “Japa Japa” by BANTU (Crew)

Read the complete lyrics to "Japa Japa" by BANTU (Crew) from the album "What Is Your Breaking Point?" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Japa Japa" is performed by BANTU (Crew). from the album "What Is Your Breaking Point?" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Japa Japa", explore more songs by BANTU (Crew) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for BANTU (Crew) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Japa Japa" is credited to BANTU (Crew). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Japa Japa" appears on "What Is Your Breaking Point?" in 2023.

Visit the BANTU (Crew) artist page at /artist/bantu-crew for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.