Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Champion Lyrics by Barima Pages

The Warm Up EP

2019

[Verse]
Ey
My brother
Why you dey worry?
Why you dey cry oh sister?
Make you never think say e be you p3 you dey suffer
See people dey taya
You sef you no get matter
Oh brother
See make you no fear, just do your best
Talk to God oh
He go do the rest
Enemies oh them no fit test
Cos who jah bless
No man can curse
Keep on working
You go chop first
Enemies all go start confess
You get cash plus the fine fine cars
Keep on praying the pain go pass
[Chorus]
See one day
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion
Ugh!
I say you be champion
I say
One day
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion
Ugh!
I say you be champion
(Cue!) [Kojo Cue]
[Kojo – Cue] (verse)
I say one day
My brother
E go set make
You sef you go shock wey
You naa you go talk say
God dey
By God’s grace
My brother
We dey chop wey
Another man dey bore say
The boys make
He want hate
Okay!
I told Pages
Go crazy!
Do your thing
Do your thing
No breaking
No mind what haters all saying
Everything they go do, no fazing
Yeah!
Now see now
Brother man out here dey win now
Express years
When they talk best guest verse?
You for know e be we now!
Cue!
[Chorus]
See one day
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion
Ugh!
I say you be champion
I say
One day
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion
Ugh!
I say you be champion
[Bridge]
You be champion
Charley make you never lose guard
Na e go be one day you go be the light eyy
Charley I no dey lie eyy
Oh na na na
We never say never
Na we be light oh
E go be oh oooh
We go turn the dark to light
Charley we go make tins pap
Wanna blessings go dey flow
We go tell the people say
Help me sing ami oh
Baba oshey
Ami oh
Help me sing ami oh
Baba Oshey
Baba he don do am!
[Chorus]
See one day…
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion ugh
I say you be champion
I say
One day
You go hit wey
E go shock you eeyy
People go dey say
You be champion ugh
I say you be champion

About “Champion” by Barima Pages

Read the complete lyrics to "Champion" by Barima Pages from the album "The Warm Up EP" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Champion" is performed by Barima Pages. from the album "The Warm Up EP" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Champion", explore more songs by Barima Pages using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Barima Pages · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Champion" is credited to Barima Pages. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Champion" appears on "The Warm Up EP" in 2019.

Visit the Barima Pages artist page at /artist/barima-pages for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.