Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Rest On Kashy Lyrics by Barry Jhay

2021

Intro
No oh, oh-ohh
O ma shey, oh-ohh
Ikunle abiamo oh
(V-V-V-V Stix)
Huhn-huhn, huhn
Verse
Nightmare wey me I no fit to forget
I go remember ′til my end
The things we shared and the plans we had
Only Jah fit to heal my pain
And I miss you callin' my name (Barry)
"I miss you" is how to pretend
Whenever I started to worry
Bro, I wish I could see you there (see you there nah)
Verse
Bro, smile forever please
Happy soul, but make their lifetime bleed
If na person do this one
Makе hin sef no die again
And if na God do this one, na to covеr all your shame
Chorus
Tinba le f′oju mi kan e l'ekan si
Inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
Ikunle abiamo oh
Tinba le f'oju mi kan e l′ekan si (l′ekan si)
Inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
Ikunle abiamo oh
Verse
E dey sadden me for heart, I no fit take am off my head
This na lifetime scare way no fit to heal to my head
You be young legend, my brother
All your good deeds don dey follow you
The faces wey you put smile
All of us dey miss you
Omo, your type of ginger
I no fit see the type again
Verse
But diamond stone die
In our heart is where you stay
You be young legend, my brother
All your good deeds don dey follow you
The faces wey you put smile
All of us dey miss you, walahi
Chorus
Tinba le f'oju mi kan e l′ekan si
Inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
Ikunle abiamo oh
Tinba le f'oju mi kan e l′ekan si (l'ekan si)
Inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
Ikunle abiamo oh
Bridge
Oh-oh
′Til we meet again, my brother
In our heart is where you stay
Babatunde, t'oba d'orun, ko sh′orun re
All of us dey pray for you, my brother
In our heart is where you stay
′Til we meet again
Awon toh she'leyi, k′oma shey pe l'aye
Bridge
I know say, everybody go die one day (one day)
But, nobody deserve to die this way
E dey pain me for body
E dey ache me for my heart
Oh, o ma shey
Ikunle abiamo
Chorus
Tinba le f′oju mi kan e l'ekan si (yayy)
Inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh (inumi a dun)
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey (o ma shey)
Ikunle abiamo oh
Tinba le f′oju mi kan e l'ekan si
Inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
Oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
Ikunle abiamo oh
(It's Stormatique Mix)
Credits

About “Rest On Kashy” by Barry Jhay

Read the complete lyrics to "Rest On Kashy" by Barry Jhay in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rest On Kashy" is performed by Barry Jhay. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rest On Kashy", explore more songs by Barry Jhay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Barry Jhay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rest On Kashy" is credited to Barry Jhay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Rest On Kashy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Barry Jhay artist page at /artist/barry-jhay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.