Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Story Lyrics by Barry Jhay

Son of God

2022

[Verse 1]
Me I get on story
Me I want to talk o (Me I want to talk oh)
Back in day when me and mama dey suffer o (I been dey suffer)
People talk shit them talk say I no go make am oh
But see me now I'm a shiny star you know yeah yeah
Kekere la tin m'oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo la fin m'joye (Abeg make you follow nobody)
Oba ni mi laye arami o
Everybody na king for im lane
Everybody na king for im lane
[Chorus]
Say
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo е loma san
Pekele pеkele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
Iyen omo to ba pa isu wale
Omo e lomo san
[Verse 2]
It's Been a long time coming long time coming
Searching for me for pandemic
And me I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I be joking
But i no get am for things wey dey been think
Money matter be the main thing
Live my life live my life like king
King king wey I be
Ah
Awon kan waye won wa gbowo
Awon kan waye won wa sise
Awon kan sise ko sise
Ori mi maje sise fun onise
Awon kan waye lati gbowo
Awon kan waye lati jaiye
Ko ma ma saye aiye ka'ye
Na money gangan be the main aiye you know
Na wetn you know you know
Yeee
Wetn you no know you no know
[Chorus]
Pekele pekele arugbo je gbese
Po ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo e loma san
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
[Outro]
Iwo lomo padi o ye
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o
Credits

About “Story” by Barry Jhay

Read the complete lyrics to "Story" by Barry Jhay from the album "Son of God" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Story" is performed by Barry Jhay. from the album "Son of God" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Story", explore more songs by Barry Jhay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Barry Jhay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Story" is credited to Barry Jhay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Story" appears on "Son of God" in 2022.

Visit the Barry Jhay artist page at /artist/barry-jhay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.