Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Hate, Pt. 1 Lyrics by BasketMouth

Empire Mates State Of Mind

0

Oh boy
This one wey person don wake up so
Make I go Linda Ikeji blog, make I go find who I go hate this morning
Wetin sef
E.M.E don release new album?
Wetin dey worry Banky W?
Wetin he dey feel like
Because he carry Skales
Carry that small pikin wey dem dey call
Whether na Wizkid dem realease new album
Wetin, wetin they wan sing now
Wetin they wan sing
Wetin they wan sing
Which kain song
Which kain lyrics
This therе stupid stupid lyrics wey dem dey
Man, I hatе this guys
I hate this guys man
Look, you know what
Anywhere wey this guys dey do show
I go carry all my whole crew go put them for there
Puuuuu!
Wetin dem dey sing?
Wetin dem dey sing sef?
Okay, okay, I agree dem dey get lyrics
But so what? Na only lyrics?
Ehn, dem get beat
Ehn, but na beat e end
I no know I just hate this guys
I just hate them
Banky W I hate im skin
Wizkid too small
Okay why him short
Why him short
Why him go short
I hate people wey short
Wetin dem dey sing?
Wetin dem dey sing?
Skales okay him sabi rap
Ehen, so na there e end
I don hear better people rap
Idris rap pass Skales
Ah ah
Abeg make I go sleep wake up again find something else I go do

About “Hate, Pt. 1” by BasketMouth

Read the complete lyrics to "Hate, Pt. 1" by BasketMouth from the album "Empire Mates State Of Mind ". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Skit, Non-Music.

"Hate, Pt. 1" is performed by BasketMouth. from the album "Empire Mates State Of Mind " This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hate, Pt. 1", explore more songs by BasketMouth using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for BasketMouth · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hate, Pt. 1" is credited to BasketMouth. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hate, Pt. 1" appears on "Empire Mates State Of Mind ".

Visit the BasketMouth artist page at /artist/basketmouth for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.