Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

EGO Lyrics by Belema

2020

Who be this POMPELA
Hold on SU mami
Let me feel your energy
Let me know what  I can do love to help you brighten your mood
You trynna doubt me
I no Dey yan or dey ask for anything
But to tap you intellectually
Tantalize you with my thoughts and feels
Tantalize you withy my thoughts

Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku

Baby tell me Wetin she want
She no want somebody
She talk say she no wan gum body
Still talk say she no wan follow me o
I no feel wetin you talk
The way that you’re turning
If I drop you go wan chop money
You too talk like say you be oloni
But Na the way you come dey vibe
Please stop i cannot fall behind my job
Is done
Your body blow my mind but the truth is quality is divine
You know
I Wanna feel inside you love
What’s deeper than your life
I want to know
You come dey waste my time
Just because say I no Dey coincide with you my girl

Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku

Oh my God
You think you caught me off balance
You talking in silence I see
You searching for hiding
You don’t know
I fit to spend all my balance
Give you all the finest
Get all you want you the highness
You seem so miskeen
Body banging kpo kpo kpo
You did tell me no be money you dey find for my domot
Waist is cutie
And So slim
But you can’t trust her cannot
As a smart g you go wan try me but I still smile when I catch your fuck up
Wanting to love

Some minutes ago
You talk say no be ego
Wey you dey find
For this table
You come dey chop all the eatables
First chop all the biggie meaty (Ehen)
The superghetti (Oh o)
Thought it has finished (Ehen)
See pepperoni (Oh o)
Now here’s the billy (Ehen)
Don’t dilly dally (Oh o)
No fit chop dey leave dey go
She be talku talku
Credits

About “EGO” by Belema

Read the complete lyrics to "EGO" by Belema in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"EGO" is performed by Belema. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "EGO", explore more songs by Belema using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Belema · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"EGO" is credited to Belema. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "EGO" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Belema artist page at /artist/belema for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.