Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Oghene Lyrics by Bella Shmurda

R2 Sept 12 - EP

2024

Ibile
Mayadoh
Ayiii
Chechdaproducer
Oghene biko, I'm praying for your blessing (blessing)
Plenty money wey fit buy Lionel Messi
Person we go help you, make e no go stress me (stress me)
Oluwa, dahun s'oro, make I no go empty (ayiii)
Many years ago (ehn)
Me I no know where this hustle carry me dey go (e dey carry me dey go where I no know)
Ah, many years ago (ayii)
Me, I just dey hustle, I dey do am on my own (I dey do am on my own)
Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le, I don hustle-hustle tire)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le, Abobi-Abobi)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le, Abobi-Abobi)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le, ah Ontario)
Ah, sativa, indica (ale-le, je'omo)
Kinto di Baba Lashe, UK daddy (ah)
K'Oluwa toh s'amin (ah), s'adura mi, ojumi fe yobo l'owo garri (ye)
Enu gbe lai gb'awe (ah)
Owo apo kan isale (owo apo kan isale, ah)
Sugbon mo yari pe mi oni gba, mo gbudo toju paale
Awon werey sun, mo taaji (taaji)
Mo ranju mo lappy (lappy)
Modi US Army oru oganjo laini khaki (khaki)
If you no go, you no go know (you no go know)
Dem say I no go blow
Nisin orin lami, awon l'oba l'oba mo ba joko se
Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le)
Ah, sativa, indica (ale-le)
Ogbe
Ngozi Chukwu, Onyinye Chukwu
Ebelechukwu ya ka anyi n'acho, choo choo
Ego mbute (heee)
Ukwu sala mbala (heee)
Visa obodo oyibo, ya ka anyị n'acho, choo
Oluwa fichanum anya mmili
My prayer point is a billi
Bunienum enu, ka my position bulu ceiling
Rolling up in a Rolls Royce
Big dreams of a hood boy
I can't stop till I'm on top
Money matters, I am involved
I'm a treasure hunter, AKA triumphant
Numbers on numbers, counting with my accountant
Fonfoju, fonfoju akpa
Ife uwa si na chi adi mma
Ife ana emekwa adilo easy
This hustle bu ogu na mgba
Ah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le)
Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le)
Yeah, Abobi no go tire (ale-le)
Ah, Abobi just dey fire (ale-le)
Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le)
Ah, sativa, indica (ale-le)
Ale-le
Ale-le
Ale-le
Ale-le

About “Oghene” by Bella Shmurda

Read the complete lyrics to "Oghene" by Bella Shmurda from the album "R2 Sept 12 - EP" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Oghene" is performed by Bella Shmurda. from the album "R2 Sept 12 - EP" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oghene", explore more songs by Bella Shmurda using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bella Shmurda · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oghene" is credited to Bella Shmurda. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Oghene" appears on "R2 Sept 12 - EP" in 2024.

Visit the Bella Shmurda artist page at /artist/bella-shmurda for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.