Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

The King Lyrics by Big Bryan

2020

[Intro: Big Bryan & Erigga]
Abeg (Go go go go go)
It's about to go down nigga
Big Bryan, dem no know wetin dey come o
Wahala nigga (chei)
Its big paper boy k i n g I'm a king mother fucker
Bow down nigga, the oba of this rap shit (hmmmmm)
Abeg
[Verse 1: Big Bryan]
I get ministry, for the industry, anything I do I say na my residency
No controversy, I be v I p, dem dey notice me e no necessary
As you can see I be new design (uhn huh)
Them go feel the sign (uhn huh)
Bryan with the name money no fit brand
[Chorus: Big Bryan]
They call me super man, na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man, na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
[Verse 2: Erigga]
Bend my face cap face back as I face my front
All these rappers no dope them just dey waste my blunt
The most heated rapper for industry you know why, the street no dey take me play and e dey pain them die
More than ten years a king my shows still dey full
Who follow me beef na fool na e self na e do
Cos I dey count my cash I dey break face update upon update destroy their race
Any rapper feel say e hot na my back e dey
Any dope line you hear for naija na my rap e dey
We no dey force shit to happen we be like purge na two seconds wey we burst out your men dey dodge
Them no fit stand the heat so them turn to my fans
Follow me take picture wan come dey shake my hand
We no dey force shit to happen we be like purge na make two seconds way we burst out your men dey dodge ma wobe
[Chorus: Big Bryan]
They call me super man, na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man, na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
[Bridge: Big Bryan]
Get this info, I get ego
I dey drop this one like say e simple
If you wan try bros you go wound oh (Go go go go go)
[Chorus: Big Bryan]
They call me super man, na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
They call me super man, na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh (I'm the king I'm the king)
Ma wobe oh (Go go go go go)
[Outro: Big Bryan]
King paper
Errigma
Bryan
Mix boss
Credits

About “The King” by Big Bryan

Read the complete lyrics to "The King" by Big Bryan in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"The King" is performed by Big Bryan. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "The King", explore more songs by Big Bryan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Big Bryan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"The King" is credited to Big Bryan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "The King" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Big Bryan artist page at /artist/big-bryan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.