Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pains Lyrics by Big val

2021

Oh no oh no oh no
Ajuru Ajuru
Bigval
Oh no
Ayanfe Viral oh oh oh
Afroking
Viral
Oh no
Fdy Kogi Lelu

For this game when me life wan set
I be dey Hustle For the Street no cap
I be hustling since I was 10
Hope one day everything go set
But this life no Easy
Omo boy kosi Daddy
Everyday Lori Titi
When me sef Wan reach there
Oh no

So many things Wey Hinder
So many things wey Dey bother man
So many things me no fit Explain
For this Jungle No Pain No Gain
And my Story come full of pains
Those days wey my mama Dey sell plantain
Ah no fit Forget that time
Omo we lost hope that timе
Oh no
Where dem Dеy when I Dey hustle
Those Days 5k per 1month
Abi where dem Dey when I Dey sell popcorn
Omo demma sleep when I Dey Jimma sun
Cause I hustle taya ya oo
Just to get this Money Oooo
And I want the fame oh
So me never give up


For this game when me life wan set
I be dey Hustle For the Street no cap
I be hustling since I was 10
Hope one day everything go set
But this life no Easy
Omo boy kosi Daddy
Everyday Lori Titi
When me sef Wan reach there
Oh no


Gbogbo hustle Lori Titi
Ti mi I le so fun anybody
Ojo Pami finding record Deal
Kale mowo dele ni priority
Shay bi eminikan loye
Ohun ti mo gbe gbogbo hustle mi le
Yeh
Ani Monday to Saturday
Ere ola ni mo’nsa Kori mi bamise
Anytime I remember say mama n’be Labule
Even papa stil n’be Labule
And i dey here Na the hustle I still dey face
Kele dami tete bamise pave the Way
Keleda mi ji
As I don Dey wait, make e no delay
Baba make you bless my way (2ce)

For this game when me life wan set
I be dey Hustle For the Street no cap
I be hustling since I was 10
Hope one day everything go set
But this life no Easy
Omo boy kosi Daddy
Everyday Lori Titi
When me sef Wan reach there
Oh no
Credits

About “Pains” by Big val

Read the complete lyrics to "Pains" by Big val in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Soul.

"Pains" is performed by Big val. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pains", explore more songs by Big val using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Big val · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pains" is credited to Big val. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pains" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Big val artist page at /artist/big-val for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.