Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ariwo Lyrics by Bizzonthetrack

CanaBizz

2021

Me wey since I've been doing things
I no be small boy I’ve been singing since
Na who dey find me, i dey my peace
Omo No dey try me, I no get leash
Ask my baby (Ewo)
Ask Ikeji (You know)
Plenty Plenty want me
But me Thinking bout me family
I've been on the road now
Haven't checked my phone in a while
So many things dey me mind
This music is all me got
I got to let it out
Shebi Eni to ra ariwo
Lo ye ko pariwo
You no dey gimme money
You no dey add to me journey
Why you come dеy pariwo
Wetin we come dеy do
Tell me make I sabi o
Wetin we come dey do
Tell me make I sabi o
Shebi Eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
You no dey gimme money
You no dey add to me journey
Wetin we come dey do
Tell me make I no sabi o
Wetin we come dey do
Tell me make I sabi o
Eh! Make you roll up for me
Make you roll make you light up my Gee
One time
Call her for me
Call the girl wey I like for me
I don drink
I don high
I like am
I can’t lie
Look into my eyes can you see
Say your love no fit do me
I gaz chase the money
Shebi Eni to ra ariwo lo ye ko pariwo
You no dey gimme money
You no dey add to me journey
Why you come dey pariwo
Wetin we come dey do
Tell me make I sabi o
Wetin we come dey do
Tell me make I sabi eh
Eh! Make you roll up for me
Make you roll make you light up my Gee
One time
Call her for me
Call the girl wey I like e for me
I don drink
I don high
I like am
I can't lie
Look into my eyes can you see
Say your love no fit do me
I gaz chase the money

About “Ariwo” by Bizzonthetrack

Read the complete lyrics to "Ariwo" by Bizzonthetrack from the album "CanaBizz" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ariwo" is performed by Bizzonthetrack. from the album "CanaBizz" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ariwo", explore more songs by Bizzonthetrack using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bizzonthetrack · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ariwo" is credited to Bizzonthetrack. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ariwo" appears on "CanaBizz" in 2021.

Visit the Bizzonthetrack artist page at /artist/bizzonthetrack for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.