Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Never Forget Lyrics by Blackmagic

Magic Republic (The Invitation)

2021

[Verse 1]
Nor be today
Wey corruption don dey reign
Politician dey oppress
Na state fund dem dey loot
Military dey oppress
Police dey shoot e youth e o
Oga civillian dey oppress
Na him workers e dey abuse
Na the trouble wey we dey
We need to undo
But if e go work
Then my people must unite iyoo
Make we no forget
1966
Nzeogwu start e coup
Muritala retaliate
Na the trouble wey we dey
We need to undo
But if e go work
Then my people must unite iyo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember

[Verse 2]
Nor be today
Wey hypocrisy dey reign
Na love you dey preach
But What you're practicing is greed
Na money wey you love
Na people you dey hate
When we dey find who to blame
We go point e finger based on faith
We go point e finger based on tribe
Meanwhile we na all the same o
Dey hustle for the change
Hustle for a better life
We need to do the work
The change must come from you and i
Cos if e go work
My people must unite iyooo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember


[Verse 3]
I love God and my country
I stand for both of them in truth
Waving a flag singing the anthem if them like make Them shoot
The struggles of our heroes past will never be in vain
Who ordered the lekki massacre i just need a name
Or names
And yeah we stopping with these games
These gestapoish regimes
And Hypocrisy and things
We all just need to change
And It starts from you and me
Freedoms got a heavy price
We all chip in to pay

We need to organise
We need to cooperate
Oneness na the way
Loving na the way
Accountability the way
Transparency the way
Wahala for them
Wey say Nigeria nor go great iyoo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
Credits

About “Never Forget” by Blackmagic

Read the complete lyrics to "Never Forget" by Blackmagic from the album "Magic Republic (The Invitation)" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Never Forget" is performed by Blackmagic. from the album "Magic Republic (The Invitation)" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Never Forget", explore more songs by Blackmagic using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Blackmagic · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Never Forget" is credited to Blackmagic. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Never Forget" appears on "Magic Republic (The Invitation)" in 2021.

Visit the Blackmagic artist page at /artist/blackmagic for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.