Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Faaji Lyrics by Blaqbonez

Sex Over Love (Deluxe Edition)

2021

[Intro: Blaqbonez & Bad Boy Timz]
Olorun oh
Yeah
O shock won ba kan, yeah

[Verse 1: Blaqbonez]
Big shotta, life been hard but I'm still dapper
Drip scatter, why una dey hide for covid? I dey spit lava
The thing dey fi mi blood since kindergarten
The thing dey for me blood o
20 kilo shimi shimi ye for the condo
Shimi shimi ye, shimi ye, your mummy dey do like omode for the day

[Chorus: Blaqbonez]
Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

[Verse 2: Bad Boy Timz]
I say tanana me, makе I give you compass
If you call me and I pick, no vex I don pass
Bеcause so many things don dey for my body o
See Hennessy don dey sweet like Oreo
Personally, me I wan lie like Bob Marley
So pass me the lighter pass Marley
Call all the girl there wey like to dey knack money, wey dey like money
Cause tonight, me I wan ruin myself, me I wan kill myself
You go tell me sorry o, say na me do myself
Say na me do myself aaahhh

[Chorus: Blaqbonez]
Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

[Verse 3: 1da Banton]
She tell me say she like to faaji gan gan
And she like to mix her, mix the Alomo with anything that comes straight through the door door
Opor gan, mi oni ijogbon o
She say she wanna mix her gin with ice
She say she wanna do everything, she wanna fuck Ice Prince
She say she wanna touch my kponono tonight
She say she gonna lose her mind o pelu pisces o
Oshey o, body too sweet like a sugar o
Osonu, osonu, o dapada, o file o
Stubborn gan gan, ayi ri to

[Chorus: Blaqbonez]
Na the reason I like to faaji gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay)
Why you like to no imagine gan gan? (opor)
Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)

[Outro: Blaqbonez & Bad Boy Timz]
Olorun o
Bad Boy Timz in the motherfucking building-ding
Loa-loa-ding
Credits

About “Faaji” by Blaqbonez

Read the complete lyrics to "Faaji" by Blaqbonez from the album "Sex Over Love (Deluxe Edition) " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Faaji" is performed by Blaqbonez. from the album "Sex Over Love (Deluxe Edition) " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Faaji", explore more songs by Blaqbonez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Blaqbonez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Faaji" is credited to Blaqbonez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Faaji" appears on "Sex Over Love (Deluxe Edition) " in 2021.

Visit the Blaqbonez artist page at /artist/blaqbonez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.