Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Fi Kan We Kan Lyrics by Bnxn, Rema

2024

[Intro: Bnxn]
O-Obah
Wah dem a seh?
Fi'kan we'kan nkan (Ká lè jó), fi'kan we'kan nkan (Fa wẹ igbó)
Fi'kan we'kan nkan
[Verse 1: Bnxn]
Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for me
If you don't say that you're for me, it's no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come
[Chorus: Rema]
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan
[Verse 2: Rema]
Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me, I wan sún gbalaja with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, ọmọ, make I bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk? Shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh
[Chorus: Bnxn & Rema]
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Pay me my money, oh)
Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)
Credits

About “Fi Kan We Kan” by Bnxn

Read the complete lyrics to "Fi Kan We Kan" by Bnxn, Rema in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Yoruba, Nigeria.

"Fi Kan We Kan" is performed by Bnxn, Rema. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Fi Kan We Kan", explore more songs by Bnxn, Rema using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bnxn · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Fi Kan We Kan" is credited to Bnxn, Rema. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Fi Kan We Kan" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Bnxn, Rema artist page at /artist/bnxn for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.