Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

For Here Lyrics by Bnxn

Sorry I’m Late - EP

2021

[Verse 1]
My girl it's ironic that you're all need
Fejo, ko pami, you know, I'll be there for sure listening to you
Just do what you do, girl I'm watching you
I'm thinking bout what we bout to do
No joking o, we'll take it slow, the way you like it o
Ironic that you're all I need and you know it's true
Baby you go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
You go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine

[Chorus]
Na for here?
Shеy you dey whine me for hеre?
Shey na for here, shey na for here
Wey you wan dey whine me for here
Na for here
Shey na for here?
Wey you dey whine me for here?
Say if I here say na for here?
Wey you wan dey whine me for here?
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here

[Verse 2]
Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
Make dem give chance o
When you coming through
Shey dem no see you?
Obirin meta o oo
Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar
Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship, from afar

[Chorus]
For where?
Shey you dey whine me for here?
If I hear say na for here
You wan dey whine me for here?
Shey na for here shey na for here?
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here?
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here

[Outro]
Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
Make dem give chance o
When you coming through
Shey dem no see you?
Obirin meta o oo
Credits

About “For Here” by Bnxn

Read the complete lyrics to "For Here" by Bnxn from the album "Sorry I’m Late - EP" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"For Here" is performed by Bnxn. from the album "Sorry I’m Late - EP" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "For Here", explore more songs by Bnxn using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bnxn · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"For Here" is credited to Bnxn. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"For Here" appears on "Sorry I’m Late - EP" in 2021.

Visit the Bnxn artist page at /artist/bnxn for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.