Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Demó Lyrics by Boo

2020

[VERSE ONE]
Shorkorlorkor
Mí ó lé sé tradition
Má pà rí wò
Mí ó lé sé tradition
Ye o ye o ye o ye o
Fúnmì lager mí
Ye o ye o ye o ye o
Fúnmì lager mí

[PRE Chorus]
You wan dey do do
You wan dey do the senti senti senti mental
You don see mugu
I be like pesin wey you fit to whine to enter

[Chorus]
You dey demó demó demó demó demonstrate
You dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
You dey demó demó
You just dey demó demó
You dey demó demó demó demó demonstrate

[HOOK]
Tachiàbágo
Abágò
Tachiàbágo
Tachiàbágo
Abágò
Tachiàbágo

[VERSE TWO]
Go away, away
Bounce get out of my face
Don't you dare make the mistake
Cos amma put you in your place
Ómó jàsí, makanaki
You wan try me you wan dare me
Ómò fashi

[PRE Chorus]
You wan dey do do
You wan dey do the senti senti senti mental
You don see mugu
I be like pesin wey you fit to whine to enter

[Chorus]
You dey demó demó demó demó demonstrate
You dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
You dey demó demó
You just dey demó demó
You dey demó demó demó demó demonstrate

[VERSE THREE]
Me I no come to look your face
And I no want to cause you pain
But after the sun will come the rain
That time you no go do again
Na wahala you dey looku for
(Rsp) wahala you dey looku for
Say na wahala you dey looku for

[OUTRO]
Tachiàbágo
Abágò
Tachiàbágo
Tachiàbágo
Abágò
Tachiàbágo
Credits

About “Demó” by Boo

Read the complete lyrics to "Demó" by Boo in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Demó" is performed by Boo. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Demó", explore more songs by Boo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Demó" is credited to Boo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Demó" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Boo artist page at /artist/boo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.