Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Sinna Lyrics by Bouff

BADBOI

2025

If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh
If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal, womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh

When I walk in di place better clear am
Plenty babe wey dey talk to each other
Who dat nigga right there in di humma
Bad bele people go witness Jehova
Everyday I dey March am March am
Money come I dey Count am Count am
Pretti Gyal I dey Knacc am Knacc am
Competition don Kalas Kalas

You go die by di gun, if you doubt di gun aha
Ain't nobody bad pass Di Jigga
Tell dem niggas to follow Di Leader
You go die by di gun, if you doubt di gun aha
Ain't nobody bad pass Di Jigga
Oya tell dem niggas to follow Di Leader

If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh
If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal, womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh

Can't believe dat dey doubted my style
Told dem boys Im di man of di year
From di North to di West
When I drop I dey sell
You book show for your city, no full am
I dey talk but di action I do am
Took a year off, dese niggas don cool down
Afrobeats agenda dem no push am
Dem kno say Bouff di baddest
Mek you try I go show you di madness
Jiggaban no dey give dem any time
Tell dem people to wait in line
No dey pay anybody respecc
Competition dey know Im di best
Mek una no come think Im your equal
Anybody wey doubt am, I follow dem say

You go die by di gun, if you doubt di gun aha
Ain't nobody bad pass Di Jigga
Tell dem niggas to follow Di Leader
You go die by di gun, if you doubt di gun aha
Ain't nobody bad pass Di Jigga
Oya tell dem niggas to follow Di Leader

If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh
If I breathe, if I look, if I talk everybody go deep am
Anything dat I do, dey go tek am for head go gossip am
One day dis gyal, next day dat gyal, womanizer
Never talk say I holy, all of us na sinna oh

Sinna sinna sinna sinna man (Sinna sinna sinna)
Killa killa killa killa man (Killa killa killa)
Sinna sinna sinna sinna man (Sinna sinna sinna)
Killa killa killa killa man (Killa killa killa)
Credits

About “Sinna” by Bouff

Read the complete lyrics to "Sinna" by Bouff from the album "BADBOI" in 2025. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afropop, Afro Hip-Hop, Afrobeats.

"Sinna" is performed by Bouff. from the album "BADBOI" in 2025 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sinna", explore more songs by Bouff using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bouff · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sinna" is credited to Bouff. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sinna" appears on "BADBOI" in 2025.

Visit the Bouff artist page at /artist/bouff for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.