Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Today Lyrics by Bouff

BADBOI

2025

I remember way bacc in di school days
When dem man ah chat my name
Tell dem say one day I go mek it, one day I go mek it big
They looked at me like di boy don craze
My confidence made me look insane
But I thank my God, look at me today
Everyday everyday day na holiday

Now di Mandem call & dey hit my phone
Come dey checc on me, come dey show fake love
E no stress me, e no pain me
I just wish say una go believe in me
Now di Gyaldem call & dey hit my line
Hello Big Bouff, you been on my mind
E no stress me, e no pain me
I just wish say una go believe in me cuz

No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Omo Olorun Sho Gbo, Oshe Oshe
Pop one Pop two, Champagne Champagne
No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Now everythin' wey I drop, Anthem Anthem
When I walk inna di club, got my shootas on decc

I drop first song in 2020
If not for CJ, where would I be
I remember when dem niggas no dey notice me
I no wan fake, dey wan blacc ball me
Omo why you come dey blocc my blessings please
All I needed was a chance to be heard & seen
I get Gbedu for this laptop & usb
Dey no wan feel di Jigga but

Now di Mandem call & dey hit my phone
Come dey checc on me, come dey show fake love
E no stress me, e no pain me
I just wish say una go believe in me
Now di Gyaldem call & dey hit my line
Hello Big Bouff, you been on my mind
E no stress me, e no pain me
I just wish say una go believe in me cuz

No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Omo Olorun Sho Gbo, Oshe Oshe
Pop one Pop two, Champagne Champagne
No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Now everythin' wey I drop, Anthem Anthem
When I walk inna di club, got my shootas on decc

No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Omo Olorun Sho Gbo, Oshe Oshe
Pop one Pop two, Champagne Champagne
No be today, no be today
Wey di boy don cast, omo di boy don blow
Now everythin' wey I drop, Anthem Anthem
When I walk inna di club, got my shootas on decc
Credits

About “Today” by Bouff

Read the complete lyrics to "Today" by Bouff from the album "BADBOI" in 2025. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Amapiano, Afropop.

"Today" is performed by Bouff. from the album "BADBOI" in 2025 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Today", explore more songs by Bouff using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bouff · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Today" is credited to Bouff. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Today" appears on "BADBOI" in 2025.

Visit the Bouff artist page at /artist/bouff for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.