Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Werey Lyrics by BoujeeFahad

2022

Ma bimi ni werey baby
"I go dey for you, shey I con try?"
I am laced from my shoes up baby
So make you look my face when you dey talk to me
Say me I no dey rakey for my own case
I just want love and nothing at all
Me I gety boys wey dey likey mapor
I get dem shorties wey dey put me on call
Lifestyle when I dey up girl
Na Alvin Brown wey dey put me on sound
Doubt am make I roll you one
You go know when I say Chi Vibes is a loud
Downtown be like mountain on fire
Shey you don see Uzu boy cry?
Pour fire make I pour small love
I know my squad, dem put me on cloud
Shakey back, make you get a man down
Me I am on cloud I gety dirty man vibe
Shakey back, make you get a man down
Me I am on cloud with a dirty man vibe
Shakey back, if you gety whine down
Me I am on cloud with a dirty man vibe
So
- ma bimi ni werey baby
"I go dey for you, shey I con try?"
I am laced from my shoes up baby
So make you look my face when you dey talk to me
Ma bimi ni werey baby
"I go dey for you, shey I con try?"
I am laced from my shoes up baby
So make you look my face when you dey talk to me
I fito no get case, but don't try me
I am on my money on God

About “Werey” by BoujeeFahad

Read the complete lyrics to "Werey" by BoujeeFahad in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Werey" is performed by BoujeeFahad. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Werey", explore more songs by BoujeeFahad using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for BoujeeFahad · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Werey" is credited to BoujeeFahad. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Werey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the BoujeeFahad artist page at /artist/boujeefahad for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.