Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ada Owerri Lyrics by Bracket (NGA)

Least Expected

2009

[Intro]
Ai
Eripa ripa re
Ai
Bracket dey as so
Say na make we dey paya paya eh
Yeah
J Martins
Confam
A 1, 2, 3

[Chorus: Vast]
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to ni ni ni ni
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to, ah eh


[Verse 1: Vast]
The way you dey make me feel no be wetin I expect o
My body dey shake well well any time you hold my hand o
Like play, like play this your love don enter my heart o
And before you know am, I go carry you go see your mama (ai, chei)


[Pre-Chorus: Vast]
Ada owerri le, yeah
Ada owerri le, e yeah
Ada owerri le, sing it
Ada owerri le, yeah
Ada owerri le, e yeah
Ada owerri le, ada owerri le

[Chorus: Vast]
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to ni ni ni ni
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to, ah eh


[Verse 2: Smash]
I no fit explain the way I feel if you smile at me baby
If I close my eyes, I dey see the way you dey carry my own pikin (chai)
Ada owerri le, yeah
Nwa, itoru to eh eh
Since I dey die for you, na only you I dey gbadun (chei)


[Pre-Chorus: Smash]
Ada owerri le, yeah
Ada owerri le, e yeah
Ada owerri le, sing it
Ada owerri le, yeah
Ada owerri le, e yeah
Ada owerri le

[Chorus: Smash]
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to ni ni ni ni
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to, ah eh

[Verse 3: J. Martins]
Ada owerri le eh, it's you I’m calling
Make we stay together, abeg you make you do this for me
Chai, e dey do me like magic
How we start to dey love each other
For you, I go spend my money
And na true I dey yarn my lover
Obi mo na to ni ni ni ni, oh eh eh
Chai
Because of you, because of you
Oh baby eh eh eh
Ada owerri le, ai, chai (yes)
I say good or bad or bad or good oh baby eh eh eh

[Chorus: Bracket]
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni (to ni ni ni ni eh)
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to ni ni ni ni (to ni ni ni ni eh)
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni (obimo oh)
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to, ah eh
To ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni (to ni ni ni ni eh, to ni ni ni ni eh)
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to ni ni ni ni
Obi mu na to ni ni ni ni, o na to ni ni ni ni (obimo oh)
Obi mu na to, obi mu na to, obi mu na to, ah eh eh


[Outro]
Oh yeah
E yeah
Special thanks to Almighty God
Ape Planet Records
Prince Emeka Mama
Kennis Music
Square Records
Paul & Peter
Oga Jude
Onye w'anyi gozie unu
Chief Engineer Justice, a.k.a J. Martins (say na make you dey paya paya eh)
Ogbuefi nna nelu ugo 1 of highlife beat
Oh yeah
Ai
Bracket dey as so
Mama oyoyoyo
Ai, ai, ai
Mama oyoyoyo
Ada owerri le eh
To ni ni ni eh

About “Ada Owerri” by Bracket (NGA)

Read the complete lyrics to "Ada Owerri" by Bracket (NGA) from the album "Least Expected" in 2009. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Nigerian Pidgin, Nigeria.

"Ada Owerri" is performed by Bracket (NGA). from the album "Least Expected" in 2009 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ada Owerri", explore more songs by Bracket (NGA) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bracket (NGA) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ada Owerri" is credited to Bracket (NGA). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ada Owerri" appears on "Least Expected" in 2009.

Visit the Bracket (NGA) artist page at /artist/bracket-nga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.