Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

WO [Trap Refix] Lyrics by Brainee

2017

[Chorus]
Oya wo!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!
[Verse 1]
I dey rap I dey sing still me I fine like that (Chiiiz)
Shakespeare kinna rapper dem dey ask how I rhyme like that (like that like that)
Superstar lo mo ladies just dey shout comman sign my back (funmi ni biro)
As for the haters wey dey call me bastard where I go find my dad
Loke loke I don level up (Telling you)
Iyato wa bi ti seven up (Telling you)
I no dey sleep for refrigerator on top storey building just to freshen up (Telling you)
I get goonz wey be mixbreed
Ajepako bota ati sardine (Ding)
I get goonz wey be Wizkid
Wey dey drop sounds from the other side (Side Side)

[Chorus]
Oya wo!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!

[Verse 2]
We no dey for the same page
Me I dey the next chapter (olodo olodo)
Na me get summer lesson wey dey school your best rapper (Vc lormor nor)
I heard that you asking him why brainee has an X factor (Alphabet)
A B don C D E wey F the G with a H factor
Morenike Aisha Bola Bukunmi
Gbo gbo won gbe fone Dani wan google mi
Won ni mo like awon girls to kuru ni
What is groundnut in Yoruba guguru ni
Awon temi Dabi chakabula we dey scatter the place like holocaust (gbolaga)
Awon temi just dey buy anything we no dey care about what it's gonna cost (Onetime)
[Chorus]
Oya wo!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!
Omo abinibi wo!
Mr Onetime lemi wo!
Oko Bella lemi wo!
The life of the party wo!
I don't know my daddy wo!
Only know my mummy wo!
Madding rapper lemi wo!
Ma lo jo bi olosi!

[Outro]
Instrumental plays till fade
Credits

About “WO [Trap Refix]” by Brainee

Read the complete lyrics to "WO [Trap Refix]" by Brainee in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"WO [Trap Refix]" is performed by Brainee. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "WO [Trap Refix]", explore more songs by Brainee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Brainee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"WO [Trap Refix]" is credited to Brainee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "WO [Trap Refix]" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Brainee artist page at /artist/brainee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.