Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Colours Lyrics by Briizea

2022

Colours
I see the success here now
Do the dubstep, hey ah
Everyday dem no believe my matter make I just dey na
Way my matter do dem mehn e be like run through
I believe in love, celebrating with my own crew
Baba l’oke s’oro onípé ki nlo ma own dough
Wake up 4:05 emi ni Peugeot
And all the life I wish I had – living it
No one saw the work when I tried to fxcking put it in
And now e don dey be e be like sey I do the thing
But dem no know how e do am na, Alexa press repeat

Eeh eh, eeh eh! We dey celebrate ‘cause we happy
Everyday we jolly just for the Grammy o
But dem no know how we do am, daada la ma ma ri
Awa de ooo eh
Dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
Who no know no go know I just wan j’aye ooo eh
Everywhere na colour, see as we just dey paint
Oh na na

Stay moving, I’m loyal
International doing and I’m local
Way the Benzes got me feeling like I’m royal
Now we living, we live La Vida Loca
I stay jiggy in my home
Get stack on my own
Mo ti g’oke mo ti so, you go dey fear for the throne
Take you to energy level even higher than the Joule’s
Can’t you see we just froze
Me I no go sit down for corner yeah yeah o
Energy to the centre yeah yeah o
Everybody feeling alright yeah yeah o gan
Egbo!

Eeh eh, eeh eh! We dey celebrate ‘cause we happy
Everyday we jolly just for the Grammy o
But dem no know how we do am, daada la ma ma ri

Eyin Ololufe mi patapata
E kuku mo pe mo fe yin lati ibi isale ikun nbibayi
Titi d’ona enu ni
E se mo dupe, aa ma ri yin ba o

Awa de ooo eh
Dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
Who no know no go know I just wan j’aye ooo eh
Everywhere na colour, see as we just dey paint
Oh na na

Awa de ooo eh
Dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
Who no know no go know I just wan j’aye ooo eh
Everywhere na colour, see as we just dey paint
Oh na na
Awa de ooo eeh eh
I just wan j’aye o
Credits

About “Colours” by Briizea

Read the complete lyrics to "Colours" by Briizea in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat, Rap.

"Colours" is performed by Briizea. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Colours", explore more songs by Briizea using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Briizea · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Colours" is credited to Briizea. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Colours" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Briizea artist page at /artist/briizea for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.