Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Kowole Lyrics by Brizzle Man

2022

Yeah is your boi oshi
Orr (yy yk)
Brizzlemani
Juru kowole
Hmmmm kowole
Juru kowole (kowole)
Moni kó Juru kowole
Hmmmm kowole (hmmm)
Yeeeaaaa ye
I said juru kowole o oooh
I no know watin dey hapen for (lagos gaan)
Because of many things have been hapen I don't know ooooh
Brizzleman on top d beat tonight oooh
Everybody wan me emi oshe
Emi o lenu mi o lenu bee
Emi oshe yahoo mio gbowo
I don't know what is happening o
Juru kowole aaaa
Juru kowole ooooh ooh
Juru kowole
Am here right now oo
Na me dey here ooo (yeah)
Many tings have been hapen for lagos wey me no no
(our presidential)
Dey wan kill us with Covid 19 oooh
Dem say make we go colet injection oooh
Have been der ooo
Nobody really want us ooo
Dem no even dey ask us of musicians
We are really vibrating ooooh
I don dey fall love
I don dey fall love
I don dey fall love for you
Give me some sweet hug
Na only dey I no get anodar person ooh
Na your love dey make me kolo ooh
I never forget about you ooh
I don dey fall love
I don dey fall love
I don dey fall love ooo
Gimme sometin (gimme sometin)
As you dey gimme (as you dey gimme oo)
I don dey kolo oo
Lavish money dey miss you (vibez olamilekan vibez)
Ishi ishi
Juru kowole
Hmmmm kowole
Aa juru kowole ooo (kowole aaa kowole)
Am here right now back oo
Everybody wan to be with me tonight
Brizzleman on d beat ooo (everybody wan to dey)
Agbawooo bloggers oo
Everybody wan me oo
Juru kowole
Hmmmm kowole
Hmmmm kowole
Juru kowole
Hmmmm kowole (kowole ooo)

About “Kowole” by Brizzle Man

Read the complete lyrics to "Kowole" by Brizzle Man in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Kowole" is performed by Brizzle Man. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kowole", explore more songs by Brizzle Man using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Brizzle Man · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kowole" is credited to Brizzle Man. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Kowole" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Brizzle Man artist page at /artist/brizzle-man for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.