Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Lifestyle Lyrics by Brizzle Man

Lifestyle

2022

Sok Sok Sok Sok Sok Sok Sok
Solling
Na brizzle boy dey there ooo
Na brizzlemaaaaan
Sheybi brizzleboy lo wan be oooo
So many crazy wey dey happen
Sheybi Nigeria lon ti shele
Agbawooo
Mi o sere
I no too dey play
Make you no say o too dey mean
I no too dey ooo
I too dey hustle
Everyday
When ever I wake up
I pray to GOD
I waaash my face
And I wear my cloth
I put on my cloth ooo
I run to the bus-stop
To buk a bus wey dey go yana iba
Once I get to iyana iba
I go use leg wakaaa from yana iba
Till I go reach vooolks
Once I reach volks I go enter company
When I start this job
I know watin dey xup
My blood dey flow like water
I work like a baboon
I work like jaaki
But why na
Why na
Nigeria ni gbogbo e tin sheleee
Why na
Oun no ni won lo mi
Wo tun fee lo omo ti mo mu wa
Why he no suppose to be like that
Scam ni Nigeria ooo
Trap leen jee
Trap Leen jeee
Okay okay oo
Haaa yee yeee
Watin xup na na
Aaaaaa
Nigeria everywhere na scam
Scam lo poo juu
Gbogbo nkan to shele
Opor ooo
Won o mo un ti won Lee shey fun won
Hmmmm ha aaaa
I saay na brizzleman
Na brizzleboy
Na britian
I want to be the faithful boy
Wey no more safety
I no dey laugh ooo
Everytime mo strong paari
All I was chasing is moneeey
Money on my mind
No love ooo
I no too get dey time to love anybody
Except my parent
My brother and my family
So make you no say we no get
Time at all

About “Lifestyle” by Brizzle Man

Read the complete lyrics to "Lifestyle" by Brizzle Man from the album "Lifestyle" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Lifestyle" is performed by Brizzle Man. from the album "Lifestyle" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lifestyle", explore more songs by Brizzle Man using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Brizzle Man · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lifestyle" is credited to Brizzle Man. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Lifestyle" appears on "Lifestyle" in 2022.

Visit the Brizzle Man artist page at /artist/brizzle-man for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.