Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Kilode Lyrics by Bryno Ad

Kilode bryno ad

0

Tell me everything wey you know say I no know

When I Dey talk you steady my face o

Make you Dey feel the way I Dey feel .. oh no!

If I wanna fight for your love make I Dey sure of..

Wetin I want and wetin I need o

Make you no cause trouble for me o

Ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together

Together forever

Even if they try

I swear dem no reach

Ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together yeah

Omo ibadi jo ahnn Ah!

Hi

Kilode

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn ah

Kilode o

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn

Kilode

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn

Say Kilode o

And if I talk say I talk too much

Everything do say too much

Everything I do too much

Ye o ahhn yeah!

Tell me everything wey you know say I no know

When I Dey talk you steady my face o

Make you Dey feel the way I Dey feel .. oh no!

Coz everytime I think of you u

Nobody fit kill my vibe

Nobody fit stop my shine

Tell me everything (jeje)

We tryna love everyday (yeah yeah)

Everytime you call my name

I just wanna marry you (yeah yeah)

Ain’t no promises

I feel like took some ecstasy

And I just wanna drink some Hennessy o ahhn

Omo ibadi jo ahhn ah

Kilode

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn ah

Kilode o

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn

Kilode

And if I talk say I talk too much

Everything I do say I do too much

Omo ibadi jo ahnn

Say Kilode o

And if I talk say I talk too much

Everything do say too much

Everything I do too much

Ye o ahhn yeah!

(Ain’t no body badder …

Badder than me

And if they wanna bother

Make them bother me

Me and you together

Together forever

Even if they try

I swear dem no reach
Credits

About “Kilode” by Bryno Ad

Read the complete lyrics to "Kilode" by Bryno Ad from the album "Kilode bryno ad". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Country.

"Kilode" is performed by Bryno Ad. from the album "Kilode bryno ad" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kilode", explore more songs by Bryno Ad using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bryno Ad · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kilode" is credited to Bryno Ad. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Kilode" appears on "Kilode bryno ad".

Visit the Bryno Ad artist page at /artist/bryno-ad for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.